Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Melody Lyrics by Buddy DML

2024

MELODY
TM
Sweet The Melody
Ah
I Dey My Own You Dey Take Your Nyash Shey For Wey I Dey Drink Okpokporo
I Dey For River Dey Cast My Net Still You Decide To Show Your Pololo
Ah

Wetin I No Do For You
Na Wetin You Want
I Dey Do It Times Two
Manna
Emere Know Me From Jakotilor Fobiri

Nya Nya Nya Nya Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash Oh
Breast Na Breast Oh
Whether Biggie Or Small Oh
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
See Say Berechi Market Oh
Say Berechi Market Oh
E Dey Enter My Eyes Oh

Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shakе Wey Ah

So many things wey me see for your body
So many timеs wey you dey for me body
Too many times wey I hate for my body
Your body dey move like Michael Jackson
I no fit to leave you oh my thing
So many times oh my thing
I no fit to leave you for my thing
So many times for my thing

Nya Nya Nya Nya Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash Oh
Breast Na Breast Oh
Whether Biggie Or Small Oh
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
See Say Berechi Market Oh
Say Berechi Market Oh
E Dey Enter My Eyes Oh

Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah

TM

Shake Na Your Glory
Shake Na Your Glory
Shake Na Your Glory

TM

Buddy DML - Melody
Official Lyrics By AEDTP WORLD

©️ AEDTP WORLD
Credits

About “Melody” by Buddy DML

Read the complete lyrics to "Melody" by Buddy DML in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Melody" is performed by Buddy DML. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Melody", explore more songs by Buddy DML using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Buddy DML · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Melody" is credited to Buddy DML. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Melody" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Buddy DML artist page at /artist/buddy-dml for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.