Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

B. D’OR Lyrics by Burna Boy

2021

[Intro: Burna Boy & Wizkid]
Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup?
I dey your side, I dey your side
Yeah, yeah
One man, two man, three
E don kpenkelemesi

[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemesi
Con dey move like ah disco (Move like ah disco)
Won ni "kin ma lo la'tan" (La’tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d'Or
Oya, come take a picture (Take a picture)
Rora yo, ayo n kpa'yan (N kpa’yan)
Oya, follow my instruction

[Post-Chorus: Burna Boy]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

[Verse 1: Burna Boy]
Kpеnkelemesi
Comе dey smoke cannabis
Doctor say "make I pop one of this"
Make me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo, Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down, e be things, e be things

[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So therefore give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayon kpayan
Oya follow my instructions

[Verse 2: Wizkid]
Oh, Lord of mercy (yeah)
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressin'
The one I carry come don dey suspect me
She call me "small body, big engine"
On my number, she callin' on
Anytime wey she wan give me lovin' ah
And like flat tire, me, go pump it up
And every other day, na she dey turn me on
Say, me, I still dey make I cum the more
As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon
Walahi, I forget say her guy dey for jersey
Omo, omo, moti penkelemess oh

[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So therefore give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo, ayo n kpa'yan
Oya follow my instructions

[Post-Chorus: Burna Boy]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Credits

About “B. D’OR” by Burna Boy

Read the complete lyrics to "B. D’OR" by Burna Boy in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Nigerian Pidgin, Afrobeats.

"B. D’OR" is performed by Burna Boy. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "B. D’OR", explore more songs by Burna Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Burna Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"B. D’OR" is credited to Burna Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "B. D’OR" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Burna Boy artist page at /artist/burna-boy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.