Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Comma Lyrics by Burna Boy

Twice as Tall

2020

[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Credits

About “Comma” by Burna Boy

Read the complete lyrics to "Comma" by Burna Boy from the album "Twice as Tall" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Afrobeats, Nigeria.

"Comma" is performed by Burna Boy. from the album "Twice as Tall" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Comma", explore more songs by Burna Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Burna Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Comma" is credited to Burna Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Comma" appears on "Twice as Tall" in 2020.

Visit the Burna Boy artist page at /artist/burna-boy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.