Lyrks
Lyrks
Cover Art

On a Very Good Day Lyrics by Burna Boy

On a Spaceship

2015

[Intro: Wande Coal]
On a very good day
Me my guys we be chilling this way
Doing some business
Get some girls some booze
And still be making this pay

On a very good day
I'll be in the Caribbeans
Or chilling on a boat cruise
Going to south of France and end at montego bay

[Chorus: Wande Coal]
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

[Verse 1: Burna Boy & Wande Coal]
See the way me get the money
No be packaging packaging packaging
See the way the ladies love me
No be packaging, packaging, packaging
As I dey shine
No be packaging packaging packaging
Na reality for really
No be packaging, packaging, packaging
Getting money like Dangote
If you getting money make you thank God
Oshey Dalo Nagode, Nagode
And all my ladies wey dey dance so
Kiloshe korin wan joh
And all of my people for the sanko
This one na live dey lowor wande coal
It's a Burna boy and Wande Coal
Spaceship black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest motherfucking bad guys
Who are you
Who are you talking to
E be like say be like you no know me
And me I no blame you 'cause
You already know on a very good
On a very good day
You no go fit to talk to me this way
But just because you fine I no go let you escape
I no go lie I just dey feel your packaging
She dey package
She dey package
I no go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak another language
Toba bamidele wani pe ola kpe
Tori won kin gbadun
Bi a she gbadun
Inu ma bi won
Bi mo she gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Bi she ya fun
Wo ni kin sha'un
I wor tin Ka oh
Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey tell you my guy
Make your eye sharpen
Cos if you looking around
To see wetin happen
You go see many many
Packaging packaging packaging
All the way me get e money
No be packaging packaging packaging

[Chorus: Wande Coal]
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh

[Verse 2: Wande Coal & Burna Boy]
Oh my god oh my god oh
Different account wey I get
My bank is so large oh
Omo gan we too bad oh
And if you reason am
Check am you go see say I no lie oh
I no come here to brag oh
Cos the level wey
I dey you nor go fit
Follow me drag oh
I get the money and I do it everyday
Everything I need all come on me
Turn a Monday to a holiday
Do it on a very good day
On a very good day
On a very good day
Your girl decide
To roll with me
On to where me dey
Everything nice
On a very good day


[Chorus: Wande Coal & Burna Boy]
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
Many many packaging packaging packaging
All the way me get e money

No be packaging packaging packaging
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh

Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
Credits

About “On a Very Good Day” by Burna Boy

Read the complete lyrics to "On a Very Good Day" by Burna Boy from the album "On a Spaceship" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Rap, Nigeria.

"On a Very Good Day" is performed by Burna Boy. from the album "On a Spaceship" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "On a Very Good Day", explore more songs by Burna Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Burna Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"On a Very Good Day" is credited to Burna Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"On a Very Good Day" appears on "On a Spaceship" in 2015.

Visit the Burna Boy artist page at /artist/burna-boy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.