Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Question Lyrics by Burna Boy

2021

[Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy ah Don Jazzy

[Verse 1]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya kuro n be yen na, Paso o play n'be yen mo o
E go do you one kind, ma gbe fun e one time omo to ba mess up

[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion, mmm
Bad mind no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move am

[Chorus]
Hmmm
Quеstion, but they no geti answer
Hmmm
Quеstion, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer, answer, answer

[Verse 2]
Bassa bassa Lugbedum
You dey cause casala when you dey move
See green light when I look at you
Last time I take picture with you
That my cassava wey you dey look
Be like say I know see wetin you do
When we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wun won ni kan so o

[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion, mmm
Bad mind no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move am

[Chorus]
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer, answer, answer
(I hear say you no get?)
Question, but they no geti answer (Where your baby o?)
Hmmm
Question, but they no geti answer
Hmmm
Question, but they no geti answer (When you go win Grammy?)
Hmmm
Question, but they no geti answer, answer, answer

[Outro]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Credits

About “Question” by Burna Boy

Read the complete lyrics to "Question" by Burna Boy in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Afrobeats, Pop.

"Question" is performed by Burna Boy. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Question", explore more songs by Burna Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Burna Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Question" is credited to Burna Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Question" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Burna Boy artist page at /artist/burna-boy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.