Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Nobody Dey Lyrics by Casta Troy

2018

Father... I ask for forgiveness
I'm about to put a lot of rappers out of this game
TROY BABY
ADVERTISING
To be honest I am the baddest to run this
Anybody wey go try I go murder you and I swear e go be flawless
Hottest rapper in the game I'm
Starting to think that ma name should be August
See how I dey draw attention Oh ma God I'm a wonderful artist
A lot of you no go fit barb this. How many times should I
Tell u that Hip Hop is lost without me I be the map
Only Rapper wey dey near Casta is me abeg you dey see the gap?
Zoomlion MCs no talk shit, see your flow be crap
Nobody dey I say nobody so I'm climbing ma bed, I'm taking a nap
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me chale
NOBODY DEY
Show me Chale

I dey catch u in ma washroom everyday e be like u dey feel ma shit
Mpadi fe mo steady
You know these other rappers hear Casta and they wanna quit
People go hear dem go bore
Personally I feel I'm the only one legit
Fake emcees I sure you no go fit
Understand most of the bars I dey spit
I am me the game changer
Show stopper
Lone ranger I'm a jaw dropper
Man it's Casta Baby 'bout to blow your speaker like u never ever
Seen, I am jack the ripper with a
Pen and a paper no rapper be safe bruh
Flow so hot u see ma name in the vapor
The best of all times chale nobody be
Greater, so best believe I am a different creature
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me chale
NOBODY DEY
Show me Chale
NOBODY DEY
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me chale
NOBODY DEY
Show me Chale
NOBODY DEY
I'm taking over
If u be king I'm sorry accept ma apologies your reign is over
I'm sending rappers to retirement e
No be me oo they're just getting older
The dawn of a new age it's a new era
Hip Hop is on ma shoulder, I'm serious it is on ma shoulder
All of you rappers get outta ma face
Funny how they wanna be in ma race
I pass all of them e be me dem dey chase
See the level I dey no be earth e be space
Dem figure say dem freeze me
But I swear we go thaw (thor) and then break
Dema records with hammer ma hommie u feel me
Play that back, u go feel me!
See nobody dey!
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me chale
NOBODY DEY
Show me Chale
NOBODY DEY
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
NOBODY DEY!
Show me chale
NOBODY DEY
Show me Chale
NOBODY DEY
Its Bodybeat the drum king!
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
Show me another rapper wey be better than Casta Troy
Show me
Show me
NOBODY DEY!
Credits

About “Nobody Dey” by Casta Troy

Read the complete lyrics to "Nobody Dey" by Casta Troy in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Nobody Dey" is performed by Casta Troy. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Nobody Dey", explore more songs by Casta Troy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Casta Troy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Nobody Dey" is credited to Casta Troy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Nobody Dey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Casta Troy artist page at /artist/casta-troy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.