Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Go Die Lyrics by CCP

Go Die

2018

Na so she come dey misbehave, her character don change
After all the promises wey she make me tell me say she go dey for me even if money no dey (chei) It’s your boy CCP

If person go die Person go die
If person go live Person go live
If person go die Person go die
If person go live Person go live

Give dem the gbese!

If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live

Wetin you wan do
Where you wan go
Make I put a stack on everything
(Anything for ya)
I don chop you no care
(Na my money you want)
Despite everything I do for you
(Na so you pay me)
Where money dey Na where you dey dey
You no like man wey dey hustle
Na only already made
I dey try everyday just say make you dey
I been dey for America dey suffer you no know

If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love

Shey na bad management cause Person no blow
When ein supposed to blow
Village people too come dey play ojoro With Person career
Person career ein suppose dey boom like fire fire
But bad belle no gree oo dey no gree oo
But Na for their body they go hear am

If person go die Person go die
If person go live Person go live
If person go die Person go die
If person go live Person go live

Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you

If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love

Shey na bad management cause Person no blow
When ein supposed to blow
Village people too come dey play ojoro With Person career
Person career ein suppose dey boom like fire fire
But bad belle no gree oo dey no gree oo
But Na for their body they go hear am

If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
Credits

About “Go Die” by CCP

Read the complete lyrics to "Go Die" by CCP from the album "Go Die" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Go Die" is performed by CCP. from the album "Go Die" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Go Die", explore more songs by CCP using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for CCP · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Go Die" is credited to CCP. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Go Die" appears on "Go Die" in 2018.

Visit the CCP artist page at /artist/ccp for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.