Lyrks
Lyrks
Cover Art

Palava Lyrics by Ceore

Cold Sun

2019

La La La La
Eh le le le le mama yeah

This our love wey dey fit cause palava
Make people stay far away if they no want wahala
I go buy you anything even if na designer
Finest girl I've ever seen I'll call you señorita
I'll take you round the world show you love every single day
No mind them other boys if you fall I go catch you ay ay ay ay
Oh oh girl na you I want I go cherish you everyday
Oh oh girl na you I need abeg no leave me

This our love wey dey fit cause palava(uh mhmmm)
Make people stay far away if they
No want wahala(if they no want wahala)
I go buy you anything even if na designer
Finest girl I've ever seen I'll call you señorita

Girl they say the truth is bitter
Vodka, Tequila neither
Baby our love go strong no shiver
If I offend you sorry like Justin Bieber
Pick up cause I dey call oh
Nobody show me love like you do
You dey burst my brain like Davido
I need this love before I go mental(I go mental)

Omo girl she fine like this
Omo na person pikin be this
Your body no be lie mami
I'm the King and you're the Queen
Baby!

Omo girl she fine like this
Omo na person pikin be this
Your body no be lie mami
I'm the King and you're the Queen
Baby!

This our love wey dey fit cause palava
Make people stay far away
If they no want wahala
I go buy you anything even if na designer
Finest girl I've ever seen I'll call you señorita

Blow like blow like a trumpet oh
Me sef I will never let you go
This kind love wey dey high me so
Saved your picture in my locket so the love dey flow

Blow like blow like a trumpet oh
Me sef I will never let you go
This kind love wey dey high me so
Saved your picture in my locket so the love the flow

Baby girl fine wah wah
Baby girl fine wah wah
Oh yeah
Baby baby baby give me love
Baby baby baby give me love
Oh yeah

Baby girl fine wah wah
Baby girl fine wah wah
Oh yeah
Baby baby baby give me love
Baby baby baby give me love

This our love wey dey fit cause palava(uh fit cause palava)
Make people stay far away if they no want wahala(no want it oh uh)
I go buy you anything even if na designer(even if na designer)
Finest girl I've ever seen I'll call you
Señorita(I'll call you señorita yeah uh yeah)

Mhmmm
La la la laaa
Credits

About “Palava” by Ceore

Read the complete lyrics to "Palava" by Ceore from the album "Cold Sun" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Palava" is performed by Ceore. from the album "Cold Sun" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Palava", explore more songs by Ceore using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ceore · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Palava" is credited to Ceore. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Palava" appears on "Cold Sun" in 2019.

Visit the Ceore artist page at /artist/ceore for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.