Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ogaranya Lyrics by Charly Berry

Deep On The Trip

2021

(OGARANYA)
Name wey get money
Nah wetin people Dey call lam (ogaranya)
Person wey get Laber
Nah wetin people Dey call lam (ogaranya)
Me I don boost I know
Nah money I Dey deliver
No man should curse at all
Cause my men fit pull the trigger
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
As I enter, them ma hail me
Odogwu Abaata
With my doings, thеm ma feel me
They call me ogaranya
As I won talk, thеm ma listen
Nah me be their minister
When I spray money no fear fear
Cause I no get budget
I say nah who be the boss
Ogaranya Ogaranya
Person wey Dey make things to work
Ogaranya Ogaranya
When I enter everywhere shutting down
Ogaranya Ogaranya
With my caliber you know that am living large
Ogaranya Ogaranya
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
See men them ma come all of them bigger
The money wey dey fall like a storm killer
You don’t know how I carry my digger
The land got strong like a stand Pilar
I don’t need permission you know
I am rising up, no more introduction you know
I say nah who be the boss
Ogaranya Ogaranya
Person wey Dey make things to work
Ogaranya Ogaranya
When I enter everywhere shutting down
Ogaranya Ogaranya
With my caliber you know that am living large
Ogaranya Ogaranya
Name wey get money
Nah wetin people Dey call lam (ogaranya)
Person wey get Laber
Nah wetin people Dey call lam (ogaranya)
Me I don boost I know
Nah money I Dey deliver
No man should curse at all
Cause my men fit pull the trigger
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
Call me ogaranya (ehhe ogaranya)
(Call me ogaranya ehhe ogaranya)
(Call me ogaranya ehhe ogaranya)
(Call me ogaranya ehhe ogaranya)
(Call me ogaranya ehhe ogaranya)

About “Ogaranya” by Charly Berry

Read the complete lyrics to "Ogaranya" by Charly Berry from the album "Deep On The Trip" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ogaranya" is performed by Charly Berry. from the album "Deep On The Trip" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ogaranya", explore more songs by Charly Berry using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Charly Berry · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ogaranya" is credited to Charly Berry. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ogaranya" appears on "Deep On The Trip" in 2021.

Visit the Charly Berry artist page at /artist/charly-berry for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.