Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pray Lyrics by Chattboi

2023

Chattboi baby
Skibididandandanskibo

Man I walk through the valley of the shadow of death
Man fear no evil Aswear
Man I drink water
Man Dey mind him business
I use the energy for myself no lie

As I Dey pray to my God
Make he show me the way (show me d way)
I don Dey pray to my God
Make he open my way ( open my way)
I don Dey pray to my God
Make he shower the rain (shower d rain)
I don Dey see the way God
Don Dey show me his blessings (Oya now)

Good name better than riches
Good money better than poverty
God make you give me plenty properties
Me I wan care for my family

The kind of blessings wey choke for my head o

I no fit explain o wah eh e

We choke them for neck them no fit breath
Like John Cena them no Dey see me
Like sub zero we make dem freeze
Chattboi I be special breed
Even if am AA you can never B me
That's why them never C me

Owo ti Ma ni to ma la mi
Owo ti mo ni ko ma kpa mi
Omo ti mo bi ko ma shē mi
Ishè ti mon shē ko ma shē mi o
Orè ti mo ni ko ma kpa mi o

Oluwa show me your mercy
Oluwa katapot the money o

Ibi ti olowo ban to si
Chattboi ibe ni mon to si o ( oh na na )

As I Dey pray to my God
Make he show me the way (show me d way)

I don Dey pray to my God
Make he open my way (open my way)

I don Dey pray to my God
Make he shower the rain (shower the rain)

I don Dey see the way God don Dey show me his blessings (Oya now )
Credits

About “Pray” by Chattboi

Read the complete lyrics to "Pray" by Chattboi in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Pray" is performed by Chattboi. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pray", explore more songs by Chattboi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Chattboi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pray" is credited to Chattboi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pray" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Chattboi artist page at /artist/chattboi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.