Lyrks
Lyrks
Cover Art

Nomads Lyrics by Cheso

The L.Y.L,Y. Project

2017

I been hear dem a ask many questions
I bin hear demu talk many tins
I dey see dema rubbish intentions
I dey feel demu hate for my skin
Dema ask many many many questions
Where you from, what you want, who you be
Demu waka laka people with intentions
But demu no understand anything
Tell them so
Uh yeah yeah
Oh nah nah nana

Hold up, hol' am, stop dis
Who tell you make you come his?
Nobody don dey pass hia
Fall back abi you no dey fear
Hol' up hol' am stop dia
Dem feel sey we dey fear dem so

Where we dey go, no get e road
Where we dey come from, no get soul
So we be gadabout, sey we be gadabout (repeat)

As dem see sey we no dey look dia face iyo
Dem wan start fight for my head iyo
Mogbe!
As dem see sey we no dey look dia face iyo
We no know sey na fear fear dem just dey fear
As dem tell us sey

Hold up, hol' am, stop there
Who tell you make you pass here?
Nobody don fit pass here
Fall back abi you no dey fear
Hol' up hol' am stop there
Mr. Man nobody can tell me nothing

Where we dey go, no get e road
Where we dey come from, no get soul
So we be gadabout, sey we be gadabout (repeat)
Credits

About “Nomads” by Cheso

Read the complete lyrics to "Nomads" by Cheso from the album "The L.Y.L,Y. Project" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Nomads" is performed by Cheso. from the album "The L.Y.L,Y. Project" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Nomads", explore more songs by Cheso using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cheso · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Nomads" is credited to Cheso. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Nomads" appears on "The L.Y.L,Y. Project" in 2017.

Visit the Cheso artist page at /artist/cheso for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.