Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

20.10.20 (Wahala Dey) Lyrics by Chike

2020

[Verse 1]
You don win election
So you don’t care anymore
29 million, you be senator
You don de match us oh
But you say make we no talk oh
Say make police no de shoot us
But you bring soldier
[Chorus]
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
[Verse 2]
Oga Fashola with the camcorder
People don die and they wan code am
Na only God know who go settle the matter
Cos I don't know where the country dey waka
Na who diеs next shey na me or my brothеr
Na how wey u think sey we no reach to para
Who give the order to shoot us all
Who give the order to kill us all
[Chorus]
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
[Verse 1]
You don win election
So you don’t care anymore
29 million, you be senator
You don de match us oh
But you say make we no talk oh
Say make police no de shoot us
But you bring soldier
[Chorus]
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
[Verse 2]
Oga Fashola with the camcorder
People don die and they wan code am
Na only God know who go settle the matter
Cos I don't know where the country dey waka
Na who dies next shey na me or my brother
Na how wey u think sey we no reach to para
Who give the order to shoot us all
Who give the order to kill us all
[Chorus]
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
Credits

About “20.10.20 (Wahala Dey)” by Chike

Read the complete lyrics to "20.10.20 (Wahala Dey)" by Chike in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"20.10.20 (Wahala Dey)" is performed by Chike. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "20.10.20 (Wahala Dey)", explore more songs by Chike using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Chike · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"20.10.20 (Wahala Dey)" is credited to Chike. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "20.10.20 (Wahala Dey)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Chike artist page at /artist/chike for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.