Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jackpot Lyrics by CHIZONIC

2024

Jackpot X4
Jackpot X4
Jackpot X4
Chai

Chorus

Sey na bad man wey play football football football
When i hustle for the street dey work dey watch football
Sey na who won kon claim Jackpot Jackpot Jackpot
Wey all of this game dey cut dey cut dey chai

RAP

Yeah for this Jackpot E hot too much
For inside port harcourt we bound E hot too much
No be chise non stop we need hotspot WIFI connect instant
We are acclaim to the core
Bobby Lish i mount of cuz hotspot no be chise some people too dey talk
There niggas photocopy i guess is for the law
Bobby Lish i come i come into the core yeah
Jackpot hot pot the party so black in the column for the whot
You see pot calling it kеttle black why?

BRIDGE

Jackpot
Jackpot
Jackpot
Jackpot

Chorus

Sey na bad man wey play football football football whеn i dey hustle for the street dey work dey watch football
Say na who won kon claim Jackpot Jackpot Jackpot
When all of this game dey cut dey cut dey cut

RAP

Yeah yeah black pot hot pot 24/7hr now in the come we come
We playing this game no cut no cut is our hobby in bet9ja no calling
Yeah we bet to the core
We mount to pass
We drop hands for the love and cast and bind
No chopping no balling no chicken no staling chicken republic i come me i come to the core
The pot must black it must shine White the White is balling so white no come
The port harcourt we bam
Port harcourt we hot plus bobby lish
Me i come we go no say me i mount to the core core
I'm stepping for the love u know am stepping two tice no dulling germain no S omo no tribes no cutting Bcoz na pot is very black

Chorus

Sey na bad man wey play football football football when i hustle dey work dey watch football
Sey na who won kon claim Jackpot Jackpot Jackpot
When all of this game dey cut dey cut dey cut chai

Verse

Take am jeje jeje
Take am jeje jeje
Take am jeje jeje
Take am take am Jeje jeje o
Make u no play the game like say u dey craze o yeh
Make u no play the game like say u be open esco bar

RAP

Two times in me
Now i pray like this
Make my life no shine black
Make E just be fair
I'm tipping thing step
Praying for my mommy in there
She is praying for me to grow
She is praying for me to roll
I no want Tense tense man i make till the blow

Chorus

Sey na bad man wey play football football football when i hustle for the street dey work dey watch football
Sey na who won kon claim Jackpot Jackpot Jackpot
When all of this game dey cut dey cut dey cut Chai

RAP

Who goes there now
U come dey form big boy for myside
Wassup i go beat you mash you
Calm you down be chise come on stop i go quack u down no be gat it u be god i no won talk i mount to talk am chosing to stop now am coming to the top
Have a man never rest of coz is tough me i will blow no be chise omo trust in the lord coz am chasing my bag chest chest i focus in the rest why
Jackpot
Jackpot
Jackpot
Street no fair
Jackpot
Jackpot
Jackpot
Street no fair
Jackpot
Jackpot
Jackpot
Life is fair
E complete

Sey na bad man wey play football football football when i hustle for the street dey work dey watch football chai
Credits

About “Jackpot” by CHIZONIC

Read the complete lyrics to "Jackpot" by CHIZONIC in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Jackpot" is performed by CHIZONIC. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jackpot", explore more songs by CHIZONIC using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for CHIZONIC · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jackpot" is credited to CHIZONIC. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Jackpot" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the CHIZONIC artist page at /artist/chizonic for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.