Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Rambo Lyrics by Chuddy K

Afrobeats Mixtape

0

Kent records baby
Kent records baby
It’s Chuddy K ehy ehy ehy ehy Chuddy K aah
You’re pretty and baby I no fit analyze
Oh oh
I look for your type omoge but I no fit find
Oh oh
Everything wey you dey do dey sweet me die
Oh oh
Before I go leave you chicken go grow teeth
Kukuruku
Cause of the way you det overrate
All the other girls wan to run your package
But you keep telling dem I be your choice
Mama oo mama
Nothing go ever make me fall your hand
I no go ever throw your love for ground
Your love for me no be contraband
Mama oo mama
Girl I go be your Rambo be your Rambo ooo
Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy
Girl I go be commando be commando
Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy
You be eyor kan pere from Naija and all over the world my babe
You be eyor kan pere na you o na you o na you o ooh oh
You be eyor kan pere from yankee to Ghana babe
You be eyor kan pere na you o na you o baby baby baby
Lelelelelelelelele lelele o lelele o
Lelelelelelelelele lelele o lelele o
Lelelelelelelelele lelele o lelele o
Lelelelele lele lele
Lelelelele lele lele
So I say Jango de Jango ahahn
Judge of the jungle gbrerim
Jango de Jango and I tell am say I be sango aaah
Jango de Jango ahahn
Judge of the jungle gbrerim
Jango de Jango and I tell am say I be sango ahhhan
Sango ahhan baby say I be snago ahahan
You say le wango aah
Like Shina Rambo
Lelelelelelelelele lelele o lelele o
Lelelelelelelelele lelele o lelele o
Girl I go be your Rambo be your Rambo girl I go be e-e-e
Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy
Girl I go be commando be commando
Everyday every night I go be your Rambo be your Rambo ehy ehy ehy
You be eyor kan pere from Naija and all over the world my babe
You be eyor kan pere na you o na you o na you o ooh oh
You be eyor kan pere from Nigeria to South Africa
You be eyor kan pere from Ghana to Lagos ehy ehy
Ebelebelebele ebelebe bebe bele Ifohma Ifohma
Ebelebe ehek Ifohma aka aka Ifohma I want to marry you
Give me your love
Credits

About “Rambo” by Chuddy K

Read the complete lyrics to "Rambo" by Chuddy K from the album "Afrobeats Mixtape". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rambo" is performed by Chuddy K. from the album "Afrobeats Mixtape" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rambo", explore more songs by Chuddy K using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Chuddy K · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rambo" is credited to Chuddy K. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Rambo" appears on "Afrobeats Mixtape".

Visit the Chuddy K artist page at /artist/chuddy-k for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.