Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Africa State Of Mind [A.S.O.M] Lyrics by Cixqo

Ye

2019

I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police, na me carry gun harass all the people, I kill them for fun
I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police, na me carry gun harass all the people, I kill them for fun
Wait a minute, where you dey go, oya on your light
This your face, you be like person wey no dey sleep for night
Where you dey come from, wetin you dey do, where you dey go alone
I say shut up there, come down, oya bring your phone
Officer search him, if he tries to talk, I want you to slap him
By their fruits you go know dem, dem go say police be the problem
Wetin be that! You be student? No wonder you dey prudent
You be criminal, you be cultist, yahoo no, you be culprit
Shebi you no dey press, shey you no dey collect
Where the receipt of the expensive gold wey you carry for neck
Oya Sargent, give am the phone make him open am
Put him password
You dey like to dey travel abroad, Shebi you get international passport
I be officer, I be Rambo, I be Actor wey become boss
When I lock you up, you no go fit talk again by then you go fumble
You be robber, you be fraudster, you don hide gun, you dey form gentle
Small boy, you dey ride car, who give you money to take buy motor
Yeah, Look around look around you
Tell me what you see all around you yeah
Bob Marley came to this world and you killed him (killed him)
Chronixx now and you looking it
Steven Tones, Steven Tones naw
I gat a lot of things I wanna talk about naw
Pompay let them know let them know
Now We no come for trouble we come here to solve the trouble yeah yeah
This one na Nigeria, we go kill am first
Before you light the fire wait, I want to take him shirt
See that one for that corner, dey try to run away
Oya block am! I swear to God! We go kill them all today
Oya bring your phone, Video am, we go put am or internet
Because we get the same skin colour and we dey the same continent
No mean say we be brothers! We dey glorify our brothers
Them dey take our money chai! We go kill them all , we go murder
See last time we attempt rally, now violence dey intentionally
We dey suffer, we no get work, we dey find food, we no see chop
So we go kill this foreigners, for something wey no relate
Because, they carry our women, dey forget say we no be mate
South Africans take advantage, make we spoil things
Make we rampage
This time we go win one cos them President na the weak one
Forget them we be hardcore
We go burn cars, we go burn stores
We no care we go fight war
If them no go, we go kill more
Tones
Yeah, Look around look around you
Tell me what you see all around you yeah
Bob Marley came to this world and you killed him (killed him)
Chronixx now and you looking it
Steven Tones, Steven Tones naw
I gat a lot of things I wanna talk about naw
Pompay let them know let them know
Now We no come for trouble we come here to solve the trouble yeah yeah
All around the world
Say no to xenophobia, say no to xenophobia
Eah
Xenophobia
Say no to xenophobia, say no to xenophobia
Look at them all of them dem be acting so stupid
Looking at my face them be like the boy stupid
But you stupid yes you are the stupid one
Killing your brother in South Africa yeah yeah
Steven Tones boy tones
Pompay
Cixqó I sight you
Africa unite
Africa unite yeah
Credits

About “Africa State Of Mind [A.S.O.M]” by Cixqo

Read the complete lyrics to "Africa State Of Mind [A.S.O.M]" by Cixqo from the album "Ye" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Reggaetón, Reggae, Nigeria.

"Africa State Of Mind [A.S.O.M]" is performed by Cixqo. from the album "Ye" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Africa State Of Mind [A.S.O.M]", explore more songs by Cixqo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cixqo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Africa State Of Mind [A.S.O.M]" is credited to Cixqo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Africa State Of Mind [A.S.O.M]" appears on "Ye" in 2019.

Visit the Cixqo artist page at /artist/cixqo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.