Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Too Correct Lyrics by Crayon (NGA)

Twelve A.M - EP

2021

Another Banger!
[Chorus: Rema]
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shade
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl fit clean my account baby I go low low

[Hook: Rema]
Baby you too correct oo too correct oo too correct
E dey burst my head o
This your yansh be like Tontolet own
Baby no finnesse no finnesse no finnesse
Baby you just dey vex o
Dey makе my thing stand erect o

[Verse 1: Rema]
Hmmmm han Esosa
Talk say her namе na Esosa
Na she dey suca ma mi casa
Yansh just be like bulldozer
Hanhanhann bulldozer
I hope say I no go regret am
I tell am say when club don close
Make she leave me off for oriental
Hanhanahan if this one na true love
If this one na fake love I no know
But anything when sup
I go let una know for my next song

[Chorus: Rema]
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shade
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby ogologo
This kind of girl fit clear my account baby I go low low

[Verse 2: Crayon]
Crayon o
Oya bosi gbangba
I go dey like to give you standard
Carry hook make I carry chorus o
You know my money surplus o
And I go jam your buttocks o
I get e driving license
And I go drive you crazy
Come to my room je ka do something
Osha mo you go shin sho shin
Orishi rishi she dey give me dirty dirty
Labe kitchen ti mo fun eh plenty plenty
Orishi rishi how many round meje meje
Naughty naughty hmmmm

[Chorus: Crayon]
I dey for corner when I sight you
But you no really know
I wear my dark shade
You suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love
But for my face e no dey show
You carry my attention
When I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby wombolobo
This kind of girl fit clear my account baby I go low low

[Outro: Crayon]
Baby you too correct oo too correct oo too correct
E dey burst my head o
This your yansh be like Tontolet o
E dey my head rent e free o rent e free o
E dey shock me o shock e me o elect elect o

About “Too Correct” by Crayon (NGA)

Read the complete lyrics to "Too Correct" by Crayon (NGA) from the album "Twelve A.M - EP " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Too Correct" is performed by Crayon (NGA). from the album "Twelve A.M - EP " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Too Correct", explore more songs by Crayon (NGA) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Crayon (NGA) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Too Correct" is credited to Crayon (NGA). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Too Correct" appears on "Twelve A.M - EP " in 2021.

Visit the Crayon (NGA) artist page at /artist/crayon-nga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.