Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Avalay Lyrics by DJames (UK)

Grateful

0

Lyrics:
Verse 1
I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh Girl I Dey your position
Wa wa wa wa
Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn
Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime whеn you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Vеrse 2
If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder
Damboromba shege banza
You be the key to my kokoro
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo
Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn
Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Outro
If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder

About “Avalay” by DJames (UK)

Read the complete lyrics to "Avalay" by DJames (UK) from the album "Grateful". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Avalay" is performed by DJames (UK). from the album "Grateful" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Avalay", explore more songs by DJames (UK) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DJames (UK) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Avalay" is credited to DJames (UK). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Avalay" appears on "Grateful".

Visit the DJames (UK) artist page at /artist/djames-uk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.