Lyrks
Lyrks
Cover Art

Modupe Lyrics by Crayon

0

Vibes
Ahhhhn ahnnn
Crayway

In my element yea
No time for kpekelemes yea
I know weytin I dey find
So me I no regret yea
The pipulu wey I shenk yea
All the barnies wey I reckless
We had such a good time
But the chapter ends here

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for thé street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (wa so ma je so ma je)
Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (omo ope omo ope omo ope)

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for the street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun
Nothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit do
Them no fit hold my throttle throttle throttle
Cos I go dey move on o go dey match down o hmmm
Credits

About “Modupe” by Crayon

Read the complete lyrics to "Modupe" by Crayon. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Modupe" is performed by Crayon. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Modupe", explore more songs by Crayon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Crayon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Modupe" is credited to Crayon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Modupe" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Crayon artist page at /artist/crayon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.