Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

So Fine Lyrics by Crayon

2019

Oh oh oh eh wawawa oshey babyfresh on the beat giving dem all yeah yeah yeah ...
Call my number I go respond owe (I go respond owe)
You re enough eh eh how dare me not to respond
Call my number I go respond owe (girl I go respond owe)
You re enough o , you gimme love wey Dey sweet my body oh !
Gbayi loving that your Pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi anything wey you I want to , I buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your Pepe dance gbayi anything wey you want I buy it , buyyyy......
So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin b this oh nwanyeoma body rest o nwanyeoma whine dat waist Biko answer
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh (omotorewa)
Wanna give you loving say na you go Dey touch my body all night long baby for long oh baby say......
Call my number I go respond owe (I go respond owe)
You re enough eh eh how dare me not to respond
Call my number I go respond owe (girl I go respond owe)
You re enough o , you gimme love wey Dey sweet my body oh !
Wawawa, So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin b this oh nwanyeoma body rest o nwanyeoma whine dat waist Biko answer
Gbayi loving that your Pepe dance gbayi
Omo to rewa gbayi anything wey you I want to , I buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your Pepe dance gbayi anything wey you want I buy it , buyyyy......
So fine.......whyyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine......whyyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Credits

About “So Fine” by Crayon

Read the complete lyrics to "So Fine" by Crayon in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"So Fine" is performed by Crayon. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "So Fine", explore more songs by Crayon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Crayon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"So Fine" is credited to Crayon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "So Fine" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Crayon artist page at /artist/crayon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.