Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Karma Lyrics by Cuppy

Original Copy

2020

[Intro: Stonebwoy]
Wai Wai Wai Wai
(You haffi Cuppy dat you know)
Yeah yeah
(Yah Mahhhn)
Agatage
Stonebwoy
Come fi show dem wagwan

[Verse 1: Stonebwoy]
Nobody can stop we now
See the love wey we get e just dey elevate
Virus can’t catch me now, see my software e be up to date
Girl you look so cool, make me wanna give you all and more
I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for

[Bridge: Cuppy]
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooha Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
Aaai Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma

[Verse 2: Cuppy]
Skibilibeng oo
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

[Bridge: Cuppy]
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
You know know know know know

[Bridge 2: Stonebwoy & Cuppy]
Alright, then again
Whine fi me now now (now now)
Baby whine fi me now now (now now)
Whine fi me now now (now now)
Bounce fi me, whine fi me (aaaai)

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh (oooh)
Ooooh

[Outro]
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yah mahn, yah man
Cuppy dat
Credits

About “Karma” by Cuppy

Read the complete lyrics to "Karma" by Cuppy from the album "Original Copy" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Karma" is performed by Cuppy. from the album "Original Copy" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Karma", explore more songs by Cuppy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cuppy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Karma" is credited to Cuppy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Karma" appears on "Original Copy" in 2020.

Visit the Cuppy artist page at /artist/cuppy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.