Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Lagos Lyrics by Cyria

0

Ah ah
Ye ye ye ye..ah
Aboi
They call me Cyria
DMP again ne yo oh oh (where everybody dey go)
Oya na, Pkillz

Sabi na Lagos o
Where every body dey blow
Sabi na Lagos o
Where every body dey enter(dey make am)
Sabi na Lagos o
Where all the senior men dey
Sabi na Lagos o
Where even alaba dey

[Verse 1]
I dey hear about this Lagos e don dey ye
Makе me self go use my еye see one day
Whether na under bridge (any where I go stay)
Coz me I know say one day my hustle will pay
Calm down, oh please don't tell that
I just go on the spot like jimmy jatt
I want chop too get body like Gentle Jack
Oh Lord please give that oh oh
From Benue 2baba go oh oh
From junction boys dem go oh oh
From Enugu phyno and flavor go oh oh
Oh Lord me self wan go oh
From Bayelsa timaya go oh
From akwa ibom Iyanya go oh
From delta harrisong self go too
Oh Lord me self wan go too
Any where at all (I go stay eh eh)
Ajegunle, O'reilly ( I go stay eh eh)
Ojuelegba Suru-lere (I go stay eh eh)
Idoh me town, Gbagada ( I go stay eh eh)
Ojota, Bariga ( I go stay eh eh)
Aje, Yaba ( I go stay eh)
Mushin, Alaba ( I go stay eh)
I go stay eh
I go stay eh
I go stay eh

Sabi na Lagos o
Where every body dey blow
Sabi na Lagos o
Where every body dey enter(dey make am)
Sabi na Lagos o
Where all the senior men dey
Sabi na Lagos
Where even alaba dey

[Verse 2]
My mummy dey Hala
Daddy dey para
Them say if I go there them go give me wahala
Abeg I'm sorry
Mummy please forgive me
I gone disrespect you on this matter eh ye
Coz I wanna go run things with wande coal hmm hmmm ye
Coz I wanna go run things with Davido oh oh (ye ye eh eh)
So Pkillz come tell them waiting you know eh....
I say come tell them waiting you know oh oh oh oh

[Verse 3]
Say na Lagos state everybody wanna go too
So I carry my bag enter motor
Whether na day bus
Whether na night bus
Me I no care as long as I dey ride bus
Mummy yo make you pray for me
So I go make am big surely ee
See this songs I dey sing no go go in vein
Very soon every body them go know my name
Me I no know anybody for this place when I dey go (baba God na your hand I dey)
E no go good say me I come Lagos and I go back empty handed (oh Lord make you make a way)


Sabi na Lagos o
Where every body dey blow
Sabi na Lagos o
Where every body dey enter(dey make am)
Sabi na Lagos o
Where all the senior men dey
Sabi na Lagos
Where even alaba dey

Lagos oh
Lagos oh
Lagos oh eh eh
Lagos oh
Lagos oh
Lagos oh oh oh
Ah dey call me Cyria
Pkillz
DMP again ne yo oh oh (Aboi)
Credits

About “Lagos” by Cyria

Read the complete lyrics to "Lagos" by Cyria. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Lagos" is performed by Cyria. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lagos", explore more songs by Cyria using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cyria · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lagos" is credited to Cyria. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Lagos" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Cyria artist page at /artist/cyria for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.