Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Turn off the light Lyrics by Cza Caztro

0

(Verse)
My love for you
Na true, no be fake
E dey pain me, I regret,
Say I do you wrong
Say I no call your phone yesterday
But today na today
(Chorus)
Turn off the light
The feeling don dey enter
Don dey enter the feeling don dey enter
Turn off the light
The feeling don dey enter
Don dey enter, the feeling don dey enter
I want to enjoy your body o
I want to enjoy your body
Na me be king for your jungle your jungle your jungle
want to enjoy your body o
I want to enjoy your body
Na me be king for your jungle your jungle your jungle,
(Verse2)
See your body dey call me
See your body dey call me
And I go answer this calling
Before yawa go balling
I go call in the police
Come and arrest somebody
There's something in your body wey go fit
Killi my conji
Cza Caztro is back again
I give you good trips wey go make you come back again
I give you good pleasure no pain
You can call me daddy I no go use my daughter to play
I hope you feel good
No do like say dem pinch you
Just be yourself and be good tonight gbese
Chorus
Turn off the light
The feeling don dey enter
Don dey enter, the feeling don dey enter
Turn off the light
The feeling don dey enter, don dey enter
want to enjoy your body o
I want to enjoy your body
Na me be king for your jungle your jungle your jungle
want to enjoy your body o
I want to enjoy your body
Na me be king for your jungle your jungle your jungle
( Chorus)
Turn off the light
The feeling don dey enter, don dey enter
The feeling don dey enter
Turn off the light
The feeling don dey enter, don dey enter
The feeling don dey enter
De de de ye ye
Credits

About “Turn off the light” by Cza Caztro

Read the complete lyrics to "Turn off the light" by Cza Caztro. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Non-Music.

"Turn off the light" is performed by Cza Caztro. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Turn off the light", explore more songs by Cza Caztro using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cza Caztro · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Turn off the light" is credited to Cza Caztro. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Turn off the light" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Cza Caztro artist page at /artist/cza-caztro for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.