Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Love Lyrics by Daboyy raph

0

I just wanna show you lo-oove, my brother
I just wanna show you lo-oove, my brother
Yeah

Everyday, me I dey on my ten toes
Me, I no dey fear foes
Anywhere wey I dey me I thank God
Me no dey denge pose
Na the love wey I see wey dey gimme joy
Make nobody disturb
And na the same love wey I go disburse
To everybody equal

Say na the love wey Baba God show me wey I go spread
Na only love
Say na the love wey Baba God show me, wey dey gimme joy
Say na the love wey Baba God show me wey I go spread to everyone

I go like help you, my guy
So that you sef go fit smile
I go like make your day
Anyway, anyhow I can
You know say right now, I'm bout the good energy
I'm not about the bad vibes
I told my guys this a new me
The talk say it's alright

Say na the love wey Baba God show me wey I go spread
Na only love
Say na the love wey Baba God show me, wey dey gimme joy
Say na the love wey Baba God show me wey I go spread to everyone
Say na the love wey Baba God show me, wey dey gimme joy

Say na the love wey Baba God show me wey I go spread
Na only love
Say na the love wey Baba God show me, wey dey gimme joy
Say na the love wey Baba God show me wey I go spread to everyone
Say na the love wey Baba God show me, wey dey gimme joy
I just wanna show you lo-oove, my brother
I just wanna show you lo-oove, my brother
Yeah, yeah

About “Love” by Daboyy raph

Read the complete lyrics to "Love" by Daboyy raph. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Love" is performed by Daboyy raph. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love", explore more songs by Daboyy raph using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Daboyy raph · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love" is credited to Daboyy raph. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Love" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Daboyy raph artist page at /artist/daboyy-raph for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.