Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Call My Plug Lyrics by DaGOON

2021

Da Goon
Call My Plug (ft. Katios)

[Intro: Da Goon & (Katios)]
Goons Gang
(Ahaaaaaaa, Katios. Dey dan kno')

[Hook: Katios]
Two hundred milli(gram), O' boy I wan cure
My nga get for kam di night make I chop e raw
Two twenty-five milli(gram) I still wan cure
Two twenty-five milli(gram) I still wan more
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug
Call me my plug (bro)
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug, call me my plug

[Verse: Katios]
I'm rolling, smoking papers with my day ones (my day ones)
I di cure when I di shack with my day ones (my day ones)
I only fuck with bitches for my day ones (day ones)
All my legit plugs are my day ones
Men dem di laugh me say I don broke
Some wan dem pray say make I get stroke
But dey no be know say I be na yoke
I'm a herbivorous, O' boy I'm a GOAT
Two thousand milli, O' boy I wan cure
Dey inside chacking sotey I wan fall
My nga get for kam make I chop e raw
I no be one minute man, O' boy I do four
Calling my plug make e bring the w**d O'
Puttam for riz sauté men dem feed O'
Men dem finish chop no di see O'
My eye wan clear wey all man di sleep O'
Di wan na ngong abeg check the breed O'
Put 48 spices make e sweet O'
Bring me one charge abeg make e freeze O'
Bring me one charge abeg make e freeze O'

[Hook: Katios]
Two hundred milli(gram), O' boy I wan cure
My nga get for kam di night make I chop e raw
Two twenty-five milli(gram) I still wan cure
Two twenty-five milli(gram) I still wan more
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug
Call me my plug (bro)
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug, call me my plug

[Verse: Da Goon]
Gooon
K I love this w**d bro
Someone call the emergency, and tell 'em
I need ten pounds for my Goons Gang
Errbody pop smoke man
This w**d from DLA but we smoke like we're in Atlanta man
My left hand got a OG and my right hand got a bottle man
These niggas can't see me 'cause I'm covered up with 'em haze man
On all fours, she gave me head like she wants more
And I don't play 'cause I got cured
Two hundred milli and I'm on top notch
This w**d sophisticated
And these niggas keep overrating it
K told me he got cured on this beat he just murdered with
(Gooon, that's how I do it boy)

[Hook: Katios]
Two hundred milli(gram), O' boy I wan cure
My nga get for kam di night make I chop e raw
Two twenty-five milli(gram) I still wan cure
Two twenty-five milli(gram) I still wan more
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug
Call me my plug (bro)
Call me my plug, call me my plug, call me my plug
Abeg call me my plug, call me my plug, call me my plug
Credits

About “Call My Plug” by DaGOON

Read the complete lyrics to "Call My Plug" by DaGOON in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Trap, Rap.

"Call My Plug" is performed by DaGOON. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Call My Plug", explore more songs by DaGOON using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DaGOON · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Call My Plug" is credited to DaGOON. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Call My Plug" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DaGOON artist page at /artist/dagoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.