Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Asiwaju Lyrics by Dammy Krane

The Enterkraner

2014

[Intro]
Food for thought
Omo na food for thought make you no lost am
Food for thought
Make you dey shit for church make you no chop am o
Louis Vuitton, je ka ma Louis Vuitton see as I lock am
Omo na turn by turn
Omo me I no be by force
[Chorus]
Operation sweep anybody out ah
Operation clear everybody doubt ah
For the girls dem
Operation clear all the dirty out ah
For the government clear all the money out ah
See, that’s why they call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh
Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh
[Verse 1]
Owo omode o to pepe, tagba o wo keregbe
Agba gbon omode gbon oun la fi da ile ko
I bless to my people to be loyal, faithful and honest
To defend our unity and uphold it high with all my strength
[Pre-Chorus]
Check am for the north we dey
Check am for the east side we dey
Check am for the south side we dey
Check am all around my guy sef we dey
[Chorus]
Operation sweep anybody out ah
Operation clear everybody doubt ah
For the girls dem
Operation clear all the dirty out ah
For the government clear all the money out ah
See, that’s why they call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh
Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh
[Verse 2]
Oya lick soup make I lick soup
Tell me things that you’ve done that I didn’t do
Where ya been to, where ya come from
Lasgidi, OGB na my lungu
Apekotoje koni je ibaje
That’s why we still moving ahead
Men are born and kings are made
If you check am all of us we are born to be great
[Pre-Chorus]
Check am for the north we dey
Check am for the east side we dey
Check am for the south side we dey
If you check am all around my guy sef we dey
[Chorus]
Operation sweep anybody out ah
Operation clear everybody doubt ah
For the girls dem
Operation clear all the dirty out ah
For the government clear all the money out ah
See, that’s why they call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh
Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh
[Bridge]
Food for thought
Omo na food for thought make you no lost am
Food for thought
Make you dey shit for church make you no chop am o
Louis Vuitton, je ka ma Louis Vuitton see as I lock am
Omo na turn by turn
Omo me I no be by force
[Chorus]
Operation sweep anybody out ah
Operation clear everybody doubt ah
For the girls dem
Operation clear all the dirty out ah
For the government clear all the money out ah
See, that’s why they call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh ooh
Dem my people dem a see me, dem a call me asiwaju
Dem a follow my lead o, dem a call me asiwaju ooh ooh ooh, ooh ooh
It's Leriq, call the paramedic

About “Asiwaju” by Dammy Krane

Read the complete lyrics to "Asiwaju" by Dammy Krane from the album "The Enterkraner" in 2014. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Asiwaju" is performed by Dammy Krane. from the album "The Enterkraner" in 2014 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Asiwaju", explore more songs by Dammy Krane using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dammy Krane · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Asiwaju" is credited to Dammy Krane. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Asiwaju" appears on "The Enterkraner" in 2014.

Visit the Dammy Krane artist page at /artist/dammy-krane for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.