Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hookah (Remix) Lyrics by Danagog

Dat Way (Playlist of 7 Songs)

2016

[Intro: Stonebwoy, Danagog, Burna Boy]
Remix
Danagog, Davido
Pass me the hookah-kah-kah
Gimme the line, girl (Stonebwoy)
Gimme the shisha
The guy who want the hookah
You know
Aisha
Iskebe bebe (Bebe)
Bebebe (Bebe)
Dan Baba, Dan Baba, I’m Danagog (Yah)
Ori ade

[Verse 1: Burna Boy with Danagog, Danagog]
Say wetin wan kele for Instagram (Yeah, yeah)
Dey smoke shisha for Instagram
I see say she dey like hookah
But anytime e dey loud, e dey begin low
Simple English speakin’ harder
Na that timе I go wan scatter
E go hard to move from my Caban
For the еarly morning I go discharge am
Wo mi dada, wo mi dada
Da yan mo, emi gangan ni baba won
Awon temi para gan (Yeah, yeah)
Eleri lara won (Lara won)

[Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido]
Hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am)

[Middle 8: Stonebwoy]
Danagog, Davido (‘Do)
Anywhere we go, there na so we go (Go)
In a aroma dem haffi come see we show (Show)
So we light up the place, me ah Champagne ah flow, gaga ga
Pass me the hookah-kah-kah

[Interlude]
Hol’ up, hol’ up, hol’ up
This the muhfuckin’ remix

[Verse 2: Stonebwoy]
Danagog, Davido (‘Do)
Anywhere we go, there na so we go (Go)
In a aroma dem haffi come see we show (Show)
So we light up the place, me ah Champagne ah flow, gaga ga
Pass me the hookah-kah-kah
Sweetness wey I bring, 'cause na me be the sugar-gar-gar
Make dem, dem go gaga ga
Bring more girls with the hookah to the Don Dada-da

[Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido]
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am)

[Verse 3: Davido, Danagog]
Boom-Boom man, Boom-Boom man
Where the girl with the big back-a?
Go call am for one corner
If she dey may dey go call am
Zim zimma
Who's got the keys to my Beamer?
Oya go and call Aisha
And all my girls wey love to smoke on that shisha
AKA, AKA hookah
Oya come to my room, make I give you nice hookah
They call me Danagog and I get bazooka
Pull up in a Porsche, Charle pull up in a Range
Anybody won mo to ba say to tun wa arrange (Ah ah)

[Pre-Chorus: Davido, Danagog]
We be sippin' on Dom Pérignon (Pérignon)
All my guys call me Don Corleone (Corleone)
Baby, would you go down for the money? (For the money?)
All my guys dem dey kill for the money (Ko ye gbe)
All my girls dem ah like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey, see I wan look am
If she dey, may they go call am, eh
All my girls dem ah like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey, see I wan look am
If she dey, may they go call am, eh

[Chorus: Danagog, Davido, Stonebwoy, Stonebwoy & Davido]
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah; See the girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am)

[Outro: Danagog, Davido]
Hookah
Mix Master Garzy
Oh di-di Kiddominant
If she dey make dem go call am
Iskebe bebe (Bebe)
Bebe be (All my girls dem ah like hookah; Bebe)
Dan Baba, Dan Baba, I’m Danagog
If she dey make dem go call am, eh
Hookah, hookah, hookah, hookah (All my girls dem ah like hookah)
Hookah, hookah, hookah, hookah (If she dey make dem go call am)
Hookah (SukaSounds)
Damn, Fresh on the beat
Credits

About “Hookah (Remix)” by Danagog

Read the complete lyrics to "Hookah (Remix)" by Danagog from the album "Dat Way (Playlist of 7 Songs)" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Hookah (Remix)" is performed by Danagog. from the album "Dat Way (Playlist of 7 Songs)" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hookah (Remix)", explore more songs by Danagog using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Danagog · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hookah (Remix)" is credited to Danagog. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hookah (Remix)" appears on "Dat Way (Playlist of 7 Songs)" in 2016.

Visit the Danagog artist page at /artist/danagog for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.