Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Heaven Lyrics by Danicberry

0

There's no food for a lazy man
Any how the matter be I go maneuver reach the end
Papa told me be diligent mama said be obedient
Don't pretend, let yes be yes, no be no
Always dey speak the truth

While searching for my daily bread
I no trust nobody
Watch whoever you dey call a friend
Some don't want your progress
Some no wan see you reach anywhere
The main thing be say the world wey dey wicked oh so know


While searching for my daily bread
Trust nobody while I face my fears
(Arrrh)
Cause after all the struggles and troubles brother
Man go die one day
(Errr errrr)
I No fear wetin dey for my lane
Cause na holy Jah dey guide my ways
Oh oh
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day

We all go go to heaven
(Aje)
Nobody wan die but wan go heaven
(Aje  aje)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)

We all go go to heaven(Mmmmm)
Nobody wan die but wan go heaven
(wan wan wan go heaven)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)

While searching for my daily bread
Trust nobody while I face my fears
Cause after all the struggles and troubles brother
Man go die one day
I No fear wetin dey for my lane
(my lane)
Cause na holy Jah dey guide my ways
(My way)
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day


The street is military
General fit retire
But e no go food chop if he no get the raba
Sellout everywhere
Few brother keeper
I don do many things just to get the mula
Some people tell me say you cannot be a winner
I ask them na who wey go dash baboon banana
E Don burst now same people want to call me brother
Like I said me I no go take am personal

While searching for my daily bread
Trust nobody while I face my fears
(Arrrh)
Cause after all the struggles and troubles brother
Man go die one day
(Errr errrr)
No fear wetin dey for my lane
Cause na holy Jah dey guide my ways
(Oh oh)
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day

We all go go to heaven
(Aje)
Nobody wan die but wan go heaven
(Aje  aje)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)

We all go go to heaven(Mmmmm)
Nobody wan die but wan go heaven
(wan wan wan go heaven)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)

Master maison
Credits

About “Heaven” by Danicberry

Read the complete lyrics to "Heaven" by Danicberry. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Heaven" is performed by Danicberry. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Heaven", explore more songs by Danicberry using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Danicberry · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Heaven" is credited to Danicberry. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Heaven" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Danicberry artist page at /artist/danicberry for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.