Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

WOYO Lyrics by Darse Mayne

0

It's LA with the scoop
Woyo woyo
Woyo Woyo Aye
Getti Getti Getti Getti
Koko ni Ah ah
AYE AYE
You already know
Omo who send me
I commot for house
I dey for studio
Whether na Rodeo
I want to buy Bentley
Now they don dey put man for Radio
Shey u ready so?
Put am for my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (Fi light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I comе
Stress Plenty dey
But givе man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey
But give man the right one
E better make you light am no
On the low
I sit down Sey make I no party yea
Me I no like stress my body no
Cause people Dem ah busy body ey
And me I no send nobody o
All of the time people sugee ey
And me I just ring my padi
On the phone
Owo ni ko
Where the dough?
Na there we go
For my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I come
Stress Plenty dey
But give man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey but give man the right one
E better make you light am noo
Ah yes
Woyo Woyo
Ne re shapa sainyova jo
Yoyo bathong
Ke shebane le Satane
Ka mo matlhong
Ka mo matlhong
Wololo maguzu
Jaiva ja popo ekare re tshwere lotto
We gon tear da roof
Til they fetch the popo
Til they fetch the popo
This is magic
It’s either you got it or you don’t have it
Mhlaba jikelele take over the atlas
I got fire rest o dem couldn’t match it
Cheat codes run the game
It's like it's match fix
Pockets full cash and transi e tletse gasse
Bona di blessings dankie jeso kreste
Jaiva sweetie pie jika e re keo cheke
Batlao ke beche woza e re keo sette
Stuff sa majita spottie le drie vyf
Navigate the storm don’t let life e go dripe
Check your defence haters or ba bricke
Make money tshwara nyoko o e grippe
For my corner
Make am commotion
Whether you no like am brother
As long as you pay attention
Tension Tension
Jah Jah be my right hand (Right hand)
Yah fi never light man (light man)
If you get me just go
Woyo Woyo ey
Woyo Woyo woyo
If you never like am
Press whenever I come
Stress Plenty dey
But give man the right one
Better make you light am nooo ey
Even if you like am brother
Press whenever I come yea
Stress Plenty dey but give man the right one
E better make you light am noo

About “WOYO” by Darse Mayne

Read the complete lyrics to "WOYO" by Darse Mayne. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under South Africa, Afrobeat, Underground Rap.

"WOYO" is performed by Darse Mayne. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "WOYO", explore more songs by Darse Mayne using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Darse Mayne · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"WOYO" is credited to Darse Mayne. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "WOYO" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Darse Mayne artist page at /artist/darse-mayne for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.