Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Katikati (Street Anthem) Lyrics by Datriller Chevborg

Positive Vibes Only

2020

Dey do katikati
Just dey show yourself
Dey do katikati
You go soon collect
When it comes to the street omo guy humble yourself
Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
Mind the way you take dy talk, before you go collect
Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect
When it comes to the street omo guy humble yourself
Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
Mind the way you take dy talk, bеfore you go collect
Na chair man wen dеy try, na him boys dey give respect
Nor dey put yourself for where you nor belong because of pride
Make he nor be like say men go come dey look you with one eye
I dey always observe this guy and I dy see am for one side
Put your shoulders down my G, make you nor go die because of pride
If you nor get you nor get, and if you get na your pocket
Even if u be dangote pikin, omo nor dy show ur self
Your pocket be like that, but them sabi change style inside bed
I am sending my regards to all the control babes and centro boys
See this ozuor, dy there dey fool yourself
You think say na me you dey do, see ewobi dy deceive yourself
Who see am go say na gold he wear and na iron full he neck
They dey form soft online, common Garri them nor get
When it comes to the street omo guy humble yourself
Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
Mind the way you take dy talk, before you go collect
Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect
When it comes to the street omo guy humble yourself
Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
Mind the way you take dy talk, before you go collect
Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect
Dey do katikati
Just dey show yourself
Dey do katikati
You go soon collect

About “Katikati (Street Anthem)” by Datriller Chevborg

Read the complete lyrics to "Katikati (Street Anthem)" by Datriller Chevborg from the album "Positive Vibes Only" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Rap Italiano, Nigerian Rap.

"Katikati (Street Anthem)" is performed by Datriller Chevborg. from the album "Positive Vibes Only" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Katikati (Street Anthem)", explore more songs by Datriller Chevborg using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Datriller Chevborg · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Katikati (Street Anthem)" is credited to Datriller Chevborg. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Katikati (Street Anthem)" appears on "Positive Vibes Only" in 2020.

Visit the Datriller Chevborg artist page at /artist/datriller-chevborg for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.