Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Socor Lyrics by D’Banj

RunDown (Funk U Up)

0

Enyi bobos this is faji time
Enyi babys this is dancing time
Make una come to the dancing floor
Make i teach una how to soko
Dbanj don come again o
With a different style again o
All the guys better grab a girl o
Make i teach una how to soko
And i no want make you dey dance to the coordiation
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lеmo ke lemo, lemo kе lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
If you want to get fine omo
Just show the girls say u sabi soko
She go recognise say u no be moi-moi
She go dance still u stand the gboin-gboin
I no want make u start dey make yanga
Pay your money come club come dey tanda
All the girls just dey dance dey shake their kaka
If you no wan dance make u waka
And i no want make you dey dance to the coordiation
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
Ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
Credits

About “Socor” by D’Banj

Read the complete lyrics to "Socor" by D’Banj from the album "RunDown (Funk U Up)". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Socor" is performed by D’Banj. from the album "RunDown (Funk U Up)" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Socor", explore more songs by D’Banj using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for D’Banj · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Socor" is credited to D’Banj. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Socor" appears on "RunDown (Funk U Up)".

Visit the D’Banj artist page at /artist/dbanj for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.