Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ability Lyrics by De Catamon

Money And Love

2024

[Intro: De Catamon]
Ability
To overcome
De Catamon
Everyone go reach normally
ASAP ASAP
As you de hustle hustle
Make no one come pull you down with no reception
As e dey hot
Things go sup
Man go tell man
To go down

[Chorus: De Catamon]
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Overcome
Happiness to overcome
Overcome
Make no man spoil my ability
With my happiness
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Happinеss to overcome
Overcomе
Ability to overcome

[Verse 1: De Catamon]
All my life
I've been seeking to see that day
The day wey my own time go come
The day wey my own shoe go shine
And e dey work like magic
The way i dey arrange my own things
In the future, i dey see it like a vision oo
Everyone thought i just dey play
Without a hate
I hit and i grind
Daily hustle without any doubt
I always hoped on God for the money
And the pay day
All man dey hustle
Papa make you bless your pikin as e hustle
I hoped on God and never looked back
Ability to overcome
Nah wetin i dey beg to jah
Oluwa oo

[Chorus: De Catamon]
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Overcome
Happiness to overcome
Overcome
Make no man spoil my ability
With my happiness
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Happiness to overcome
Overcome
Ability to overcome

[Verse 2: De Catamon]
Everyone fighting
Many things happening
Many many things them wan put me through
But, as i face life me i realize things
Many many started
But many no reach
As e reach your own turn
Make the money come forth
Everything go jowo
Me also go soft all
As i jam life, me i realize things
Many on top as me i lighting
Oya follow that thing
Make them know say you enter
For the party
For the aza
As e dey me i be the Neymar
For the aza i be the Neymar
(Me i be the Neymar)
Everyone want to collect oo
As e dey me i be Neymar for the aza

[Chorus: De Catamon]
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Overcome
Happiness to overcome
Overcome
Make no man spoil my ability
With my happiness
As i dey pray to jah
For the ability
Make no man spoil my happiness
Ability to overcome, overcome
Happiness to overcome
Overcome
Ability to overcome

[Outro: De Catamon]
Me i really contour
Me i really draw my life for the aspect
Wey go better my own life
Stopped drugs (Ah)
Stopped drugs (Ah)
Taking hard things to better my life
Credits

About “Ability” by De Catamon

Read the complete lyrics to "Ability" by De Catamon from the album "Money And Love" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Country.

"Ability" is performed by De Catamon. from the album "Money And Love" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ability", explore more songs by De Catamon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for De Catamon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ability" is credited to De Catamon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ability" appears on "Money And Love" in 2024.

Visit the De Catamon artist page at /artist/de-catamon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.