Lyrks
Lyrks
Cover Art

Cheat Lyrics by DE11A

2020

Oh na nanana
Akweley baby dun worry, ago buy you anything
....twork, ey

I already tell you my life for be mine
Why you wanna do me hai hai hai, yeah
24/7 adey blow your mind (24/7 adey blow your mind), wo
You de3 make a'tell you why why why
(You de3 make a'tell you why why why)
Oops a'for dey g, look at me baby
Who you dey play, Charley you wey for dey gee
Twenty years na madi nti show me who be baby
Girl no aa womp3 nasem, adey chop am on a daily
Who be your bae , ahhhn that be your mind
Charley to be honest you dey funny me walaahi
Make you no dey cry, me ano dey mind
Keeping id one hunnid everytime


Oh my baby, (yey) girl you dun know (yey)
Me ano dey biz if you dun know you go know
I know you cheating on me yeah, adey do am double (yey)
A'chop your bestie, chop ma bestie, chop am double
(Yeh yeh yehyeah yehyeah yeah)

Tell me sey she wun travel
She for go the funeral of her late uncle
Saana boy, ebe loi, she dey take am o
Baby show me miracle
Catch am wih the same uncle, what a miracle
Pussy resurrect uncle
So make you no worry, eno dey bore me
Fis3 me so mey3 uncle de ma obi na baby
Eno be love you, know that you know
We dey do anything you want and you know
Eno be love, you know that you know
Man ah gannster ano go talk
From the way anever nag, eno be mouth


Oh my baby, yey (oh ma baby) girl you dun know, yey (oh ma baby)
Me ano dey biz if you dun know you go know
I know you cheating on me yeah, adey do am double, yey (know I know I know)
A'chop your bestie, chop ma bestie, chop am double
(Yeh yeh yehyeah yehyeah yeah)
Credits

About “Cheat” by DE11A

Read the complete lyrics to "Cheat" by DE11A in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Cheat" is performed by DE11A. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Cheat", explore more songs by DE11A using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DE11A · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Cheat" is credited to DE11A. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Cheat" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DE11A artist page at /artist/de11a for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.