Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ojoro Lyrics by Dhandsome

2022

We the king of the new school
Call me dhandsome

Leyin ti mo ko kana
See all the fine girls fe ma sa wa
Le mi ti mo ti mayan
Send your aza make i wire

E wa wo omo ti o mo yan ko mo lexers
Me i no revenge no more vengeance
Spray me naira spray me dollars
See all my guys dem be ballers
Now mowa pelu blixx
See all the fine girls fe ya pics
Sebi na me be dis,nigba ti mo wo one shirt pelu jeans(won o mo mi)

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

See as i just dey enta
Everybody love my flow
Even skaley don dey mental
Omo oro I’m in my drugs(uh uh uh)
I get flows wey go rise dead man
Tell me one person wey no like better
From Nigeria to Manchester
Dem dey stream my song by the cassette now
Ah Marley opor gangan
Omo ten pon le,Marley lo ko sowo
Don’t talk too much igboro la wa
Eruku por anywhere ta ba wa(Ehh)
All my niggas wanna sashe now
Eke nbo gbe lappy sa be carpet now
Drinking water inside basket now
I gat some boys wey fit track men down

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

Awon te mi jo jo,bi ti poco lee
Tell me what you see
To ba ti ri popo ninu limousine
I’m talking oversea

Ko te te ya japa oo
Fun mi ni update,mo ni data oo
Awon temi n para oo
Megamind sha me ni dollar oo(mio le gba gbe)

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

Dem say the boy no go blow
My God no dey se ojoro
Food no be joy but o ma yo
When the gbedu enter,e ma jo

(OUTRO)
Credits

About “Ojoro” by Dhandsome

Read the complete lyrics to "Ojoro" by Dhandsome in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Ojoro" is performed by Dhandsome. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ojoro", explore more songs by Dhandsome using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dhandsome · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ojoro" is credited to Dhandsome. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ojoro" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Dhandsome artist page at /artist/dhandsome for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.