Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

LIKE IT Lyrics by DICE TENDO

INCEPTION

2020

[PRE-Chorus]
Fine girl, I swear my eye e dey your body oh
Omo toh fresh, toh fine, Olorun walahi you soji oh
I no go leave you baby until you give me body oh
The way you shake that thing I swear oh girl you sabi oh
[Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya shake for me
Whine for me
Roll for me
Break that thing eh!
Oya tell daddy
Tell mummy
Tell uncle say you are loving oh (Eh!)
[POST-Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya break for me
Roll that thing
Shake that thing
Break for me
Roll for me oh eh! (I like it eh!)
[VERSE 1]
They say love is blind
I can see it oh
Girl I go buy you Porsche and diamond rings oh
Take you oversea
Leave dem make dem jealousy
Na you be my fantasy
Girl shey you see it oh
As the things dey go
Leave dem make dem pariwo
All of dem go jogodo
Cos you I go follow go
Oya to sa won olosho
Leave dem make dem pariwo
All of dem go jogodo
Cos you I go follow go
Oya to sa won olosho (Oya to sa won olosho)
[PRE-Chorus]
Fine girl, I swear my eye e dey your body oh
Omo toh fresh, toh fine, Olorun walahi you soji oh
I no go leave you baby until you give me body oh
The way you shake that thing I swear oh girl you sabi oh
[Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya shake for me
Whine for me
Roll for me
Break that thing eh!
Oya tell daddy
Tell mummy
Tell uncle say you are loving oh (Eh!)
[POST-Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya break for me
Roll that thing
Shake that thing
Break for me
Roll that thing
Shake that thing
Break for me (I like it eh!)
[VERSE 2]
Girl I like your packaging
And I know you capable
Omo yi bad, omo yi set
Omo yi da mi lori ru
Cos the way you bend over
No go give me leg over
Cos I go get hangover
Cos the way you bend over
They say love is blind
I can see it oh
Girl I go buy you Porsche and diamond rings oh
Take you oversea
Leave dem make dem jealousy
Na you be my fantasy
[PRE-Chorus]
Fine girl, I swear my eye e dey your body oh
Omo toh fresh, toh fine, Olorun walahi you soji oh
I no go leave you baby until you give me body oh
The way you shake that thing I swear oh girl you sabi oh
[Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya shake for me
WhIne for me
Roll for me
Break that thing eh!
Oya tell daddy
Tell mummy
Tell uncle say you are loving oh (Eh!)
[POST-Chorus]
Girl you sabi oh (Sabi oh eh!)
And I like it oh (Like it eh!)
Oya break for me
Roll that thing
Shake that thing
Break for me
Roll that thing
Shake that thing
Break for me (I like it eh!)
[OUTRO]
Dice Tendo Omolope
As the thing dey go
Shey you see it oh
{Written by Micheal Imisioluwa Oreoluwakitan}
Credits

About “LIKE IT” by DICE TENDO

Read the complete lyrics to "LIKE IT" by DICE TENDO from the album "INCEPTION" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Afrobeats, Pop.

"LIKE IT" is performed by DICE TENDO. from the album "INCEPTION" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "LIKE IT", explore more songs by DICE TENDO using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DICE TENDO · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"LIKE IT" is credited to DICE TENDO. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"LIKE IT" appears on "INCEPTION" in 2020.

Visit the DICE TENDO artist page at /artist/dice-tendo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.