Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Yaro Lyrics by Di’Ja

0

[Intro]
My name na Di’ja
I dey sing for my baby
Nwannem Yaro
I dey love you
I crazy (2x)


Ah yeah Yaro (Ah yeah Yaro)
Ah ha yeah bayaroba (Ah yeah ya yeah)
Ah yeah Yaro (Ah yeah Yaro)
Ah ha yeah bayaroba (Ah yeah ya yeah)

Mavin!
Ah ha yeh
Ah ha yeah
Ah ha yeah barap yeah
Don Jazzy!


[Verse 1]
Something like a brother
I go be your keeper
Something like a Annie
Wey e catch Idibia
Something like Tee Billions
Wey e love hin Tiwa
Something like a Romie Romie
Kill himself for Julie
Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow you my baby

[Bridge]
All i need is your love
Your love is all I need
Yes, no one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

[Chorus]
You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you ahuh
Love you (yaro)

[Verse 2]
This soyayya is sweet o
E dey sweet me well welli o
Woi woi woi woi yo
Duya abeg no lef o
This love is crazy
Even i can't deny it
Don’t understand how I feel
But I like it
Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow Follow you my baby

[Bridge]
All i need is your love
Your love is all I need
Yes! No one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

[Chorus: (2x)]
You thief my heart o (yaro)
Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro)
I just dey love you (yaro)
I no dey paro (yaro)
Kai! Shege banza (yaro)
I go love you ahuh
Love you (yaro)
Credits

About “Yaro” by Di’Ja

Read the complete lyrics to "Yaro" by Di’Ja. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Yaro" is performed by Di’Ja. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Yaro", explore more songs by Di’Ja using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Di’Ja · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Yaro" is credited to Di’Ja. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Yaro" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Di’Ja artist page at /artist/dija for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.