Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Sobente Lyrics by DJ Ecool

New Side

2020

Myde
Myde dey here so

[Verse 1]
Me i no like trouble oo
La le yi wo mo wa celebrate
They say first to do
Omo e no dey pain person
Ko ma lo
Bi pe o lo appreciate

[Hook]
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo

Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

[Chorus]
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje

Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje

Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)

[Verse 2]
(Me I different person , energy different)
(You know as e dey go)

Me I nor come dance azonto oo
La le yi mo ma jollificate
If you nor sabi how to gbese oo
(Gbe body e jhoor)
La le yi mo kan ma demonstrate
Oshe

[Hook]
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo

Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

[Chorus\Outro]
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje

Brother wey no sabi gbese
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje

Sister wey no sabi shake
You be sobente
Sobente
You be Sobente
Sobente
You be sobente
(Sobente)
Credits

About “Sobente” by DJ Ecool

Read the complete lyrics to "Sobente" by DJ Ecool from the album "New Side " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Sobente" is performed by DJ Ecool. from the album "New Side " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sobente", explore more songs by DJ Ecool using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DJ Ecool · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sobente" is credited to DJ Ecool. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sobente" appears on "New Side " in 2020.

Visit the DJ Ecool artist page at /artist/dj-ecool for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.