Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Armageddon Lyrics by DJ Joenel

2020

Intro You don’t know
Kpos Lifestyle bad boys coming through
Dominguez
Kpenete
Chorus
When my men dem show see your mama no fit talk o
When my men dem show see your mama no fit cap o
We go razz the place we go let dem know wassup o
Ratata the place manchi you don shit for church o
We don Batanu ooo
Don dabaru ooo
Woski all the area we block aba road
Obtain people anyhow the young and the old
Men dey tika tika anyhow dem running from the popo
Verse 1
KNOWLEDGE: Kpos tell Joenel to wheel am
He who goes against maniple Abobbi we go Drill am
Open office for him head Abobbi we go bill am
No be chyss use your headpan or we go bleed am
I no dey find trouble
Say na trouble dey find me
If you’re looking for my trouble you go get am like times three
Kpos bad boy I was born in the nineties
And I no dey stress myself cause na barnies dey chike me
Wida this Mango
Wey Dey form levels with him Kia picanto
Abobo easy pressure no dey ginger like that o
Efrebor you go wound o
If you no disembark o x 2
JOENEL: Even Chihuahua dey bark o
But when the thing set na your head e go knack o
Cap less or I knack you Akpako
No dey Jones, e be like say u wan collapse o
Chorus
When my men dem show see your mama no fit talk o
When my men dem show see your mama no fit cap o
We go razz the place we go let dem know wassup o
Ratata the place manchi you don shit for church o
We don Batanu ooo
Don dabaru ooo
Woski all the area we block aba road
Obtain people anyhow the young and the old
Men dey tika tika anyhow dem running from the popo
Verse 2
Real poo poo
Dr. Barz
If ya don’t know where I’m from
Then ya can’t see where I’m going
Yeah them talk but them run
When them see we approaching
Hear me favorite song
While me singing y’all run
Now them a want safe haven
Me thought ya really wanna make heaven
Amen!
Tuwama when you see me fi the corner
Mi arsenal fi turn you fi a gunner
Vic-thor so you know me need a hammer
On a
Daily me be grinding for the douuuughhhhhhh
You know say me pressure a burst pipe
Not a yes man the doctor a boss type
Lap with me goons
Producing the killertunes
Scream “A”
Out fi the blue like blood type!
Chorus
When my men dem show see your mama no fit talk o
When my men dem show see your mama no fit cap o
We go razz the place we go let dem know wassup o
Ratata the place manchi you don shit for church o
We don Batanu ooo
Don dabaru ooo
Woski all the area we block aba road
Obtain people anyhow the young and the old
Men dey tika tika anyhow dem running from the popo
Verse 3
DANDIZZY
I always like my thing big you fit call am obojo
Smooth criminal no be my type wey dem dey gbolo
2 seconds if u Jones dem go drill u woto woto
You dey follow, shine ur eye well get apolo
Pull up with six bannys wey dey back seat dey lolly
Highness flows wey fit kprass anybody
We dey act film for this street we fit cast anybody
So when u get the signal u gatz comot ur body
Is a banger, be like knockout for Christmas
Ur babe dey celebrate cus anytime I knack her na Christmas
Don’t even own a Benz but anytime I pull up omo C (see) klass
Boy too fly air peace no be peace mass
Dem go play u the tape no be today I don cassette
I never do wrong DanDizzy go come correct
People wey no dey hear na dem wey dey first collect
Too much compass for my next life I suppose come back as math set
Chorus
When my men dem show see your mama no fit talk o
When my men dem show see your mama no fit cap o
We go razz the place we go let dem know wassup o
Ratata the place manchi you don shit for church o
We don Batanu ooo
Don dabaru ooo
Woski all the area we block aba road
Obtain people anyhow the young and the old
Men dey tika tika anyhow dem running from the popo
Credits

About “Armageddon” by DJ Joenel

Read the complete lyrics to "Armageddon" by DJ Joenel in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Reggae, Rap.

"Armageddon" is performed by DJ Joenel. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Armageddon", explore more songs by DJ Joenel using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DJ Joenel · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Armageddon" is credited to DJ Joenel. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Armageddon" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DJ Joenel artist page at /artist/dj-joenel for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.