Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Endless Love Lyrics by DJ Rampage

2019

Chorus: Victor AD
Girl ah be nor know say you go
Dey here till the end ooh, during
The stormy weather you ride for
Till death AAA
Girl ah be nor know say you go
Dey here by my side ooh, and
How ah for do if you nor dey
Here with me aaa?
When them other girls run
You dey here for me oo, when
Dem other girls run na you dey
By my side ooo
When them other girls run
You dey here for me oo, when
Dem other girls run na you dеy
By my side
So ah go love you till the еnd
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Girl ah go love you till the end
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Tey dey, tey dey, tey dey, tey dey
Girl ah go love you till the end
🔥Drizilik Verse 1
Di tem den wey me kunu dey shake
Middle the water, wey na you normor
Dey dance to me batta, tin strong lek
Water sai patta, me load dem too boku
For you katta
Everybody see how you dey bring am alive
You nor look when you taking a dive, am talking
Back then when Ben 10 wasn't even a five
How was i surviving i was barely alive ah don
Forget all di oda baby dem na di gig, ah nor go
Able play you, you nor dey na me league
If dem bin ever tell me say you go dey na ya so
Day lekeh tiday ah nor go believe, you don turn
Me to star make we wish, we go bake bread na the
Road tey we reach, ah nor go put you love on di leash
Ah nor mind for take me san-san go na beach
🔥Chorus
🔥Drizilik Verse 2
Dis na for all the tem dem wey ah nor bin
Get am, instead of you fet me, you join me
For mek we fet am, you show me say you
Understand wusai ah tinap, all di tem dem
Wey nobody nor bin dey seem for get am,being through the storm in the night time
I never thought I'll have it in my lifetime
Now the money comming in is the right time
You can get a first class when it's flight time
Touch down on the weekend I'll let you pick
The venueYou kin take whatever you want
On the menu sex you we fall asleep
The ah wake up in you, as soon as ah
Wake continue, you want you half and
Me half you can have it, ah kin drop
Anything to be at you service
You nor need for be humble when you
Dey around me, when ah gi you me life
Nor make lek you nor deserve it
🔥Chorus
Credits

About “Endless Love” by DJ Rampage

Read the complete lyrics to "Endless Love" by DJ Rampage in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B, Hip-Hop.

"Endless Love" is performed by DJ Rampage. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Endless Love", explore more songs by DJ Rampage using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DJ Rampage · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Endless Love" is credited to DJ Rampage. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Endless Love" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DJ Rampage artist page at /artist/dj-rampage for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.