Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Patek (Remix) Lyrics by Mr Eazi

2022

[Verse 1: Mr Eazi]
Any money wey I get, I dey flex
I dey ball, you dey vex
I dey shop, Patek
Shey you see flyboy in the jet
My baby my pet
Shey na pussycat
See back, see the yansh
Free pass, me be that
[Chorus: Mr Eazi]
She go whine am well when she see the cash
Cash (Cash)
Cash (Cash)
Cash (Sing it)
Cash (Go-go), Cash (Ga-ga)
Cash
She go whine am well when she see the cash
(Let's go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
[Post-Chorus: Mr Eazi]
Any money wey I get
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flеx
Any money wey I get, I dеy flex
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
[Verse 2: Falz]
Oga sir, come outside
We no know your papa we go call bouncer (E go loud oh)
You dey looku Debby and you know bow down
Iwo duro demi jękin bo bata
Wait first, wait first, take check
Any money wey I get, I dey take flex
Dem dey copy what I do and dey take scared
Write to the rhythm and finish like Shakespeare
No dey stress baby girl I dey wait here
Na your full house rent wey I take dress
To ba rimi ni Miami pęlu eight girls
Dem go call me zaddy when dem see the cash
[Chorus: Mr Eazi, Joey B]
Any money wey I get, get ehn (You go whine am well)
Any money wey I get
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
You go whine am well when she see the cash
Any money wey I get (Any money wey I get)
[Verse 3: Mr Eazi, Joey B]
Any money wey I get I dey flex
Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get, I dey flex
Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
I dey flex
Credits

About “Patek (Remix)” by Mr Eazi

Read the complete lyrics to "Patek (Remix)" by Mr Eazi in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Pop.

"Patek (Remix)" is performed by Mr Eazi. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Patek (Remix)", explore more songs by Mr Eazi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr Eazi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Patek (Remix)" is credited to Mr Eazi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Patek (Remix)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mr Eazi artist page at /artist/mr-eazi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.