Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Hit & Run Lyrics by Dj tmaro

Nil

2018

Say she no want my dollar, wassup?
(Ahhhh, ahhhh, yeah)
Wassup oh?
Say she she no want my dollar
Say make i pay her ororo
Hope you no be armed robber , wey take heart and go
See me i want your number , you say make i dey my zone
But if you want to be my lover, then you can call my phone
Say she no want my dough, Tori kpe she get her own
You want to hit and go , don't wanna feel my love
I don't wanna get down, but i wanna love now
So if you ready let me know , So if you ready let me know!
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
She say, don't call me , if you no go make me your wifey
She say, no disturb me, if you no go tell me you like me (na , na)
No long thing , me i like straight to the point
No fronting , me i no ready for the noise
Let me know if you dey feel me, no dey yarn plenty Oga!
If you ready for the real thing, come around my place Oga!
Make you come and meet my daddy and come and meet my mummy too
Come and meet my daddy and come and meet my mummy too
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Pull it down you dey rush, take it gradually
Slow down you dey rush , take it gradually!
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
Odikwa serious, she no find owo
Say make i give you love, she no dey play no no
Credits

About “Hit & Run” by Dj tmaro

Read the complete lyrics to "Hit & Run" by Dj tmaro from the album "Nil" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Hit & Run" is performed by Dj tmaro. from the album "Nil" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hit & Run", explore more songs by Dj tmaro using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dj tmaro · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hit & Run" is credited to Dj tmaro. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hit & Run" appears on "Nil" in 2018.

Visit the Dj tmaro artist page at /artist/dj-tmaro for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.