Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

PAMI Lyrics by DJ Tunez

2020

[Intro: Wizkid]
Pami ehh
Pami wowuu oh

[Refrain: Wizkid]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm
Baby don’t kill my vibe, pami oh

[Verse 1: Wizkid]
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say
Say na you I want and I’m loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby

[Chorus: Wizkid]
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

[Verse 2: Adekunle Gold]
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh
One man down on the love highway
(Oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh
My baby, do me tender olomi oh

[Chorus: Wizkid, (Adekunle Gold)]
Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

[Verse 3: Omah Lay]
Melatonin overdose
One shot, only I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere marama oh
No time to check calendar
No time, you can’t kill my vibe oh
You can’t kill my vibe oh

[Refrain: Wizkid]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh, hmm hmm
Because me I no get time, pami oh
Baby don’t kill my vibe, pami oh

[Outro: DJ TUNEZ]
DJ Tunez!
Credits

About “PAMI” by DJ Tunez

Read the complete lyrics to "PAMI" by DJ Tunez in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"PAMI" is performed by DJ Tunez. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "PAMI", explore more songs by DJ Tunez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DJ Tunez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"PAMI" is credited to DJ Tunez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "PAMI" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DJ Tunez artist page at /artist/dj-tunez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.