Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Forever Lyrics by Don Darrow

2017

INTRO
Oh oh oh eh eh, oh no no
When its Tommy on the beat o,
You know its a hit o
Achalugom o, oh no no

CHORUS
This love no be tomorrow
Wetin I get for you go comot your sorrow
I say no be for mouth o, na you I go follow
If I no get money, for your sake me I go borrow
I go love you forever o, (forever)
I go hold you forever o, (forever)
I go love you forever o, (forever)
I go hold you forever, baby love you forever

VERSE 1:
Achalugom o,
Ugegbe oyibo
Aru ka akwa nma o
Nkem Nkem o
I see love when i look in your eyes
You're a blessing and one of a kind

You dey do me tonyor tonyor
Like Egberi Papa I go tonyor tonyor
You dey do me tonyor tonyor eh(2x)
Na you dey give me Oganiru
And me I love you Maka Chukwu
Na you dey give me Oganiru
I swear Nkem o, ehe

BACK TO CHORUS

VERSE 2
Jollof o(2x)
Your love o, I no go put you for bus o
I will love you like no other
I'lld treat you like my mother
I go buy you Range Rover
If only you go be my lover o
Baby o! Oh baby eh!
*musical chants*

Na you dey give me Oganiru
And me I love you Maka Chukwu
Na you dey give me Oganiru
I swear Nkem o, ehe

BACK TO CHORUS

*more musical chants*

OUTRO
Forever o
Its Don Darrow Again o
Credits

About “Forever” by Don Darrow

Read the complete lyrics to "Forever" by Don Darrow in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Non-Music.

"Forever" is performed by Don Darrow. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Forever", explore more songs by Don Darrow using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Don Darrow · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Forever" is credited to Don Darrow. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Forever" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Don Darrow artist page at /artist/don-darrow for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.