Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Hustle Lyrics by Don Mappy

2019

The baddest
Mappy lo de o
She no want me to save her
She say make i give her
She call me the pum pum killer
Fell in love with delilah
My bros say kana
But man i was slipping inna
But now i break down and i move on
Still no know wetin i do wrong
I feel anew like a newborn
Still living life get my cruise on
So i live my life lowkey and m not forcing
Pull up with the gang when m not flexing
Hustle every day and they can't stop me
Still pull up with my g's when m still flexing
They say where me go but me never left
Me dey for the hood say me never left there
Them say dem no pretend
But inna dem wan follow contend
Mo ni ko hustle
Same man now dey her live life so
They just dey struggle
Owo Lati toju oh eh
Mura sishe yii
A ni lati pop oh
A ni lati pop oh
Hustle o hustle o
No dey find another man trouble
Make you dey your lane make you hustle
The thing wey you want e go come through x2e
Co's me just dey lowkey and grind
All fii mii mula
Cos baba God g dey my side
Ka lo saye wa
Co's me fit just dey lowkey and grind
All fii mi dollar
Baba God g dey my side
Dey dey my side
Padi mi rora jaiye
As you dey hustle dey pray
E suppose to dey alright tommorow if e no be today
Dem go say dem dey your backio dey do padi padi
If to say money no dey nshe lon ma japa ni
Padi mi hustle
Omo naso i go dey jonze with woman
Wey i suppose put for friend zone
Before i break up with Nina
Pale my guy don buy him Benzo!
I swear e gimme ginger
Me sef i go buy my own
Battle with my woes in my room at home
Stil on my grind with two iphones
Hustle o hustle o
No dey find another man trouble
Make you dey your lane make you hustle
The thing wey you want e go come through
Hustle o
Don Mappy lo de
Credits

About “Hustle” by Don Mappy

Read the complete lyrics to "Hustle" by Don Mappy in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Hustle" is performed by Don Mappy. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hustle", explore more songs by Don Mappy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Don Mappy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hustle" is credited to Don Mappy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Hustle" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Don Mappy artist page at /artist/don-mappy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.