Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Honey Lyrics by DonteeSarz

0

CALL ME HONEY

Donteesarz yeeh,Hassan DSA nana nana yeeeh. Jejeje ooo, jeje jeje je ahah ree ahhh D Brave guy

Call me honey,make u no dey dull me
Everyday na faaji,baby put it on me
Call me honey, make u no dey dull me
Everyday na faaji, baby put it on me

Mysterio 619, emergency 999, she say make we dey do all nyt, me tell am say nay nay nay. Make we dey popodipodipo,me and you dey go go below below. Inside the rain and inside d cold d cold ooo

See I wan know, see I wan know know
Wetin dem dey talk o no
Baby mi kilonso kilonso nor nor
See I wan know, see I wan know know
Wetin dem dey talk o no
Baby mi kilonso, kilonso nor nor nor yeeh

Call me honey, make u no dey dull me
Everyday na faaji,baby put it on me
Call me honey,make u no dey dull me
Everyday na faaji, baby put it on me

Come for me shawty,shawty,shawty, let's party,party,party. No mind ur paddy paddy paddy wey talk say I be playboy johnny .Aah yeah, you can call me fire. You want a ride we can hire. Me ur zaddy, u mama

See I wan know, see I wan know know
Wetin dem dey talk, oo No
Baby mi kilonso kilonso nor nor
See I wan know, see I wan know know
Wetin dem dey talk ooo No
Baby mi kilonso, kilonso nor nór nor yeah
Credits

About “Honey” by DonteeSarz

Read the complete lyrics to "Honey" by DonteeSarz. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Honey" is performed by DonteeSarz. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Honey", explore more songs by DonteeSarz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DonteeSarz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Honey" is credited to DonteeSarz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Honey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DonteeSarz artist page at /artist/donteesarz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.