Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Amina Lyrics by D’Prince

Frenzy (Deluxe Edition)

0

[Hook: D’Prince]
(Mavins)
Amina
Where you dey?
Come and see
We don dey shele
Amina
Make una come
Meet us for center
E don dey happen
For this Moe
You come party
You leave your pients
I know you're mad
You get agenda
With that kind behind
Omo take your time


[Chorus: D’Prince]
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Comе here my girl
I go give you your sharе
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey

[Verse 1: D’Prince]
See me see see see this sissy go put me for trouble o
Girls of nowadays go put me for trouble eh
Amina come party she forget her pient mo gbe
Even some girls for here don comot their pient oh eh
But me I don bring some, and you know say I don smoke some
Know the boy handsome, so le won hold me for ransom
Don't hold me
Don't hold me
I say don't hold me
Omo you no know me

[Hook: D’Prince]
(Mavins)
Amina
Where you dey?
Come and see
We don dey shele
Amina
Make una come
Meet us for center
E don dey happen
For this Moe
You come party
You leave your pients
I know you're mad
You get agenda
With that kind behind
Omo take your time


[Chorus: D’Prince]
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey



[Verse 2: Dr SID]
Ahn ahn
Say na you mine
Abi who no know say na me you dey find o?
You come find another man wey go harm you your behind o
Omo for your mind o
Me one of a kind o
You show yourself with your body while your eyes dey talk all mouth o
That thing wey dey for Sokoto
I don put am for shokoto
Omoge why you dey no for me
Come talk inside motor
Omo for your mind o
You be one of a kind o
Omo, omo for your mind o
You be one of a kind o


[Hook: D’Prince]
(Mavins)
Amina
Where you dey?
Come and see
We don dey shele
Amina
Make una come
Meet us for center
E don dey happen
(Mavins)
For this Moe
You come party
You leave your pients
I know you're mad
You get agenda
With that kind behind
Omo take your time


[Chorus: D’Prince]
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey find
For pier
E dey for here
Come here my girl
I go give you your share
That thing wey you dey


[Outro: D’Prince]
That thing wey you dey
You leave your pients
That thing wey you dey
Amina
That thing wey you dey
With that kind behind
Credits

About “Amina” by D’Prince

Read the complete lyrics to "Amina" by D’Prince from the album "Frenzy (Deluxe Edition)". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Amina" is performed by D’Prince. from the album "Frenzy (Deluxe Edition)" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Amina", explore more songs by D’Prince using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for D’Prince · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Amina" is credited to D’Prince. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Amina" appears on "Frenzy (Deluxe Edition)".

Visit the D’Prince artist page at /artist/dprince for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.