Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Baba Nla Lyrics by Dr Dolor

What A Time To Bee Alive

2021

[Intro]
Hmm hmm hmm
Dr dolor entertainment
Hmm
Oooooo ooooo oooo yeah
Hmm
Hmm
Hmm
Yeah
Ooooo

[Chorus: Dr Dolor]
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

[Verse 1: Buju]
Omo I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass roger miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my
Place later
I tell you things I know like and make I know lie
I Dey feel you tonight as hеnnessy don dey body tonight
Say make I know liе I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ah
Baba Nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ah
Hmm
Hmm
Oooooo yeah

[Verse 2: Dr Dolor]
Ye
Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh

[Chorus: Dr Dolor]
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

[Outro: Buju]
Commissioner
Inspector general
Credits

About “Baba Nla” by Dr Dolor

Read the complete lyrics to "Baba Nla" by Dr Dolor from the album "What A Time To Bee Alive" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Baba Nla" is performed by Dr Dolor. from the album "What A Time To Bee Alive" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baba Nla", explore more songs by Dr Dolor using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dr Dolor · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baba Nla" is credited to Dr Dolor. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Baba Nla" appears on "What A Time To Bee Alive" in 2021.

Visit the Dr Dolor artist page at /artist/dr-dolor for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.