Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ginger Lyrics by Dr Kells

2024

Ginger

INTRO
Hmmm
Dr kells fi the ladies
Water full my cup cup cup
Gbedu full my jug over flow

VERSE

I get girls for lekki wey go dance
Wey go move wey shake coroba
Too many hits them call me adolf hitler
Make dem shake coroba
Malo friend zone mi o
Me i no go do again
Me I no go stress again
Make another man no go chop my sweat nwa

Whine tsunami
Odoyewu your body wet like juice
Come make I scatter body
Body so cold like she’s from Atlantics
Make I sing you jagbajantics
For my bedroom I be Michеal Jackson
When I smash, first blood she call me Rambo
Shе say she loves me, like sex practice
Yeah yeah

Hook
Give dem ginger
Bellami Fun wa ni ginger
Gbas gbos
Oh lord, oh lord woah woah woah

Give dem ginger
Bellami Fun wa ni ginger
Give dem ginger
Give dem

VERSE

Jo rora
Ibadi large e no normal
The gbedu na hit e no normal
Bellami dey scratch e no normal
Whine to the corner
Shake to the center
This kind waist
Girl you dey make me dey kolo
Girl you Dey make me dey nor nor
Girl your body call for attention

Alakori oh
Can’t control me o
Joor Joor joor ma kpa mi o
I know all you want is my money o
Spend on you like Yemo Lee o
Money o money o
I want all this money o
Bellami Fun wa ni gbedu o
Make dem scatter body o

Hook

Give dem ginger
Bellami Fun wa ni ginger
Gbas gbos
Oh lord, oh lord woah woah woah

Give dem ginger
Bellami Fun wa ni ginger
Give dem ginger
Give dem
Credits

About “Ginger” by Dr Kells

Read the complete lyrics to "Ginger" by Dr Kells in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afropop, Afrobeat, Pop.

"Ginger" is performed by Dr Kells. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ginger", explore more songs by Dr Kells using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dr Kells · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ginger" is credited to Dr Kells. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ginger" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Dr Kells artist page at /artist/dr-kells for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.