Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Chocolate Lyrics by Dr SID

Solar Plexus

0

[Intro]
Mavin
Eh
Say you know it's Dr Dr SID
Mavins in the house
Don Jazzy on the beat eh


[Chorus]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate (true)
It's true you sweet like chocolate
Chocolate, true true, chocolate
Chocolate, make you dey modulate
True, chocolate, make you chocolate
It's true you sweet like chocolate


[Verse 1]
So you the bomb girl and I want to detonate
But you are my woman and that's the way I decorate eh
See dem they feeling your figure eight
Bad girl make you come make I regulate
Eh no need to perambulate
In the dark you know you illuminate
When the boys dem feel dey eliminate
All day all day all day we go she eh


[Chorus]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate (true)
It's true you sweet like chocolate
Chocolate, true true, chocolate
Chocolate, make you dey modulate
True, chocolate, make you chocolate
It's true you sweet like chocolate


[Verse 2]
Ama make you get loose
Omo I get screwdriver
My fine boy packaging
See no get rival
Dem dey dobale for me
I be gun to my rival
Dem dey gbadun my key
Dem dey put off dem lighter


[Chorus]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate (true)
It's true you sweet like chocolate
Chocolate, true true, chocolate
Chocolate, make you dey modulate
True, chocolate, make you chocolate
It's true you sweet like chocolate


[Verse 3]
I know you heard about me
You heard about swag so why'd you doubt me
You got a sweet tea, can't do without me
You wanna have a taste? Go ahead and bite me
You want me to put it put it put it on you
You want me to work that booty for you
Then your friends just to go straight you
I just made you testify, the doctor is good
Oh oh oh oh


[Chorus]
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
Now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true you sweet like chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate (true)
It's true you sweet like chocolate
Chocolate, true true, chocolate
Chocolate, make you dey modulate
True, chocolate, make you chocolate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate
It's true you sweet like chocolate
Make you dey modulate (true)
It's true you sweet like chocolate
Chocolate, true true, chocolate
Chocolate, make you dey modulate
True, chocolate, make you chocolate
It's true you sweet like chocolate
Credits

About “Chocolate” by Dr SID

Read the complete lyrics to "Chocolate" by Dr SID from the album "Solar Plexus". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Chocolate" is performed by Dr SID. from the album "Solar Plexus" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Chocolate", explore more songs by Dr SID using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dr SID · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Chocolate" is credited to Dr SID. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Chocolate" appears on "Solar Plexus".

Visit the Dr SID artist page at /artist/dr-sid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.