Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

If I Start To Talk Lyrics by Tiwa Savage

R.E.D (Deluxe Edition)

2016

[Intro]
Ai ai ai
Ahn
[Verse 1: Tiwa Savage & Dr SID]
We ain’t even gat to drag on it
I gat many blessings, I can brag on it
I’ve been through the fire, I can talk on it
And I heard it on the street that they gat love for me
Oshe baba
Na Baba God dey make me turn my swag on
They dey gbadun me anytime wey the song's on
Them be see the lighti shining them be run come
Mmmmmh!
Now you see say we dey run the city
I don’t think they wana give this step tititi
I just wana sing the song song
Break it down oya shake it to the gon gon yeah
Baba God don bless us, na why we dey talk this matter eh?
Some people want to pull me down, I still dey waka eh
No be say dem say
No dey do like say you no know oh
No be say dem say eh, my brother
[Hook: Dr SID]
Oya jo fun mi (adupe fun Olorun)
Egbowo yin soke (adupe fun Ilorun)
Oya komole (adupe fun olorun)
Jeka jeun soke (adupe fun olorun)
[Chorus: Tiwa Savage & Dr SID]
My brother if I start to talk
The thing wey I don take my eye see e no go end
My brother e no go end
If I start to count
The thing wey Baba God E don do e no go end
My sister e no go end
If I start to talk
The thing wey Baba God E don do e no go end
My sister we no go end
If I start to count all the blessings
The blessings Baba God E give me e no go end
My brother e no go end
[Verse 2: Tiwa Savage & Dr SID]
Oya
Throw your hands up in the air for me
If you feeling sing along sing the song for me
You can pop anything, leave the bill for me
When the song comes on oya jo for me (aaah ah ah)
No follow dem dey complain
Make you no forget say baba God dey (ah)
Every day is a good day
Holiday from Monday to Sunday
Oya komole
Oya gbe soke
Oya kpalewo show them problem no dey
See my life today
Blessings everyday
I dey shine so bright
E dey make them dey wonder
Why we dey so compose
Anything we do e dey in control
Anywhere we go them dey wan follow
And anything we touch, we dey turn to gold
[Hook: Dr SID]
Oya jo fun mi (adupe fun Olorun)
Egbowo yin soke (adupe fun Ilorun)
Oya komole (adupe fun olorun)
Jeka jeun soke (adupe fun olorun)
[Chorus: Tiwa Savage & Dr SID]
My brother if I start to talk
The thing wey I don take my eye see e no go end
My brother e no go end
If I start to count
The thing wey Baba God E don do e no go end
My sister e no go end
If I start to talk
The thing wey Baba God E don do e no go end
My sister we no go end
If I start to count all the blessings
The blessings Baba God E give me e no go end
My brother e no go end
[Bridge: Tiwa Savage]
When money no dey
Everyday gbese
Friends dey come and go
But you no leave me alone
Wetin man never see (wetin man never see)
Wetin man never hear (wetin man never hear)
Na you I take survive (Na you I take survive)
Baba you always there (Baba you always there)
[Chorus: Tiwa Savage & Dr SID]
If I start to talk
The thing wey Baba God E don do e no go end
My sister we no go end
If I start to count all the blessings
The blessings Baba God E give me e no go end
My brother e no go end
Oya

About “If I Start To Talk” by Tiwa Savage

Read the complete lyrics to "If I Start To Talk" by Tiwa Savage from the album "R.E.D (Deluxe Edition)" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, R&B.

"If I Start To Talk" is performed by Tiwa Savage. from the album "R.E.D (Deluxe Edition)" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "If I Start To Talk", explore more songs by Tiwa Savage using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tiwa Savage · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"If I Start To Talk" is credited to Tiwa Savage. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"If I Start To Talk" appears on "R.E.D (Deluxe Edition)" in 2016.

Visit the Tiwa Savage artist page at /artist/tiwa-savage for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.