Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dreams and Reality Lyrics by Dr. Zed

Dreams and Reality

2023

This is my dreams and reality
Akunuba nke uwa bu vanity
And if you no get money you no get identity
That’s why I’m using agility
Chasing the money with my ability
To provide for my family…and community
Wetin you sow, na wetin you go reap
Wetin you no know sow, no go make you weep
Thing wey go up, must come down
Thing wey dey go around, must come around
Wetin you dey do, make you calm down
Wetin you dey find, omo shine eye
You wanna live life so high
One bar, you don kpai!
Oh-no-oh-no
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
No miss that your one-time opportunity
Cos if you miss am where will you spend eternity
That’s why I’m using agility
Chasing the money with my ability
To provide for my family…and community
Wetin you so, na wetin you go reap
Wetin you no know sow, no go make you weep
Thing wey go up, must come down
Thing wey dey go around, must come around
Wetin you dey do, make you calm down
Wetin you dey find, omo shine eye
You wanna live life so high
One bar, you don kpai!
Oh-no-oh-no
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
Igba nni n’ofe
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
No be all dreams dey turn to reality (no be all dreams)
Life fit play you cunning (cunning-cunning yeah ay)
Carry you go where dey funny (funny-funny yeah ay eh!)
If no like am no face the reality (go face the reality)
No one go dash you money (who wan dash you)
And if you beg dem go say you funny (e choke O!)
Dr. Zed on the microphone
Omo e choke-O
Omo e choke-O
Credits

About “Dreams and Reality” by Dr. Zed

Read the complete lyrics to "Dreams and Reality" by Dr. Zed from the album "Dreams and Reality" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Dreams and Reality" is performed by Dr. Zed. from the album "Dreams and Reality" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dreams and Reality", explore more songs by Dr. Zed using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dr. Zed · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dreams and Reality" is credited to Dr. Zed. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dreams and Reality" appears on "Dreams and Reality" in 2023.

Visit the Dr. Zed artist page at /artist/dr-zed for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.